Now...dat is d right question!
Posted: at | |
Quote from: livingday on 16-01-2012 12:01 PM He was billed as God-sent saviour to Nigeria. Proponents of this false premise would have to eat their words. If anything, Nigeria is worse; corruption is unprecedented and civil liberties exist only on paper. How can you hit a child and forbid him from crying? Now...dat is d right question! On top of the world...in front of the crowd
| |||||
Egere badluck junatan na confirm idiot..........so na pple wey vote am in he dey arrest God punish d madman Reply
| |||||
Quote from: Bachelorette on 16-01-2012 11:57 AM Bros abeg go follow am withdrw the troup...nor dey here dey instigate another blind and dumb action. bros y u self dey yarn like dis? r d protesters armed?...10 trigger-happy policemen is far better dan 1 trigger happy combatant soldier On top of the world...in front of the crowd
| |||||
Quote from: draG9 on 16-01-2012 12:12 PM bros y u self dey yarn like dis? r d protesters armed?...10 trigger-happy policemen is far better dan 1 trigger happy combatant soldier Prevention is better than cure. the way this protest was going, i was afraid it would have resulted to a revolution. what GEJ has done is the best option.... I've always lived by 3 principles: 1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country
| |||||
this man is not ready 2 change Reply
| |||||
Mennn, i love, this in fact anybody they catch protesting, kill d person troway. Replyat least it has come down to 97#. why are u still roaming about d street ![]() if not for inconveniences .
| |||||
Quote from: mkpume22 on 16-01-2012 12:23 PM Mennn, i love, this in fact anybody they catch protesting, kill d person troway. at least it has come down to 97#. why are u still roaming about d street ![]() if not for inconveniences . Guy, that's it ohh, if not this protest would escalate. how many protest and strike in the History of Nigeria don last pass two days? I've always lived by 3 principles: 1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country
| |||||
If na me its 140 or nothing. Make una go thank God for Jonathan. Lagosians re notorious of carrying fuel n 40ltre jerry cans to Benin republic then why won't they protest. Thank God for Jonathan Reply
| |||||
Quote from: 080575 on 16-01-2012 12:29 PM If na me its 140 or nothing. Make una go thank God for Jonathan. Lagosians re notorious of carrying fuel n 40ltre jerry cans to Benin republic then why won't they protest. Thank God for Jonathan That's the point. Western world wen dem dey compare with Nigerians. how many people dey use JEEP, Ferari, End of discussion and many more expensive cars weni worth millions of dollars? If u could own such cars, what's N97 per liter fuel that u can't afford? I've always lived by 3 principles: 1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country
| |||||
WOW ALL THESE NAIJA GUYS DEY TAKE RISK FOR THEIR SELVES LOOK AT THIS IDIOT SAYIN SHOOT ME LET ME DIE IF THEY SHOOT NOW YOUR OWN DON PASS I THINK YOU AWEAR MUGU WEY NO GET HAND WORKS phyuk YOU ALL THERE!!!!!!!!!!!! Reply
| |||||
This pure wickedness in the hands of Goodluck Jonthan .He should remember that power belongs to peoples that elected him .they actually have his mandate ....... Reply
| |||||
TOO BAD Reply
| |||||
Life without progress is a burden. U buy 4 cars nd xpect govt to subsidies fuel . Why won't u invest some of d money to create employment Reply
| |||||
Ebele dis is getting serious ooo, we need a solution. Reply
| |||||
na sturborn goat dem take dey do scape goat,,,, so Nigerians no want adjust to change Reply
| |||||
this is dehumanism goverment.not a democratic gov. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
this guy need to be handule well cause we are playing with protest na im make am dey do nonsense ba ? Reply
| |||||
Quote Nlc says no more protest then where re those mumu going to? So a moron like you think everyone is protesting for furl subsidy alone? No!!!!!!!!!!!! some are protesting accountability, Bad governance and stable light so with that nlc has achieved a little of its aim even if its not all. So i guess this ones still got scores to settle with jonadull
| |||||
Quote from: Bazemaster on 16-01-2012 10:25 AM kai!! This Badluck jonathan now wants to be a dictator. Imagine? People can no longer come out to express their human rights, and he is even acting without the house assembly approval. This is pure dictactorship. God will Judge. I pray he(God) comes quickly haaaaahhh i dey laff oooooooooo
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)