
for me i dont think so, they are having babies out of sex satisfaction.
but all the same GOOD LUCK 2FACE.
Posted: at | |
![]() for me i dont think so, they are having babies out of sex satisfaction. but all the same GOOD LUCK 2FACE.
| |||||
Quote from: summy4ever on 18-01-2012 06:14 AM he's nw a baby making machine ![]() lol ![]()
| |||||
Tubaba u r d bomb..... Reply
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: ZION7ZION on 18-01-2012 12:04 PM See as U deh talk as if U no deh Trip for Handsome Tuface, abeg talk true and shame d devil Abeggi make i hear english.lol Where i dey u wan see clean dudes? the ones with class? U tink say i send naija celebrities? Abeggi..............U sef u no better pass that womanizer? KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: giftmurphy on 18-01-2012 12:18 PM the fact say e is handsome doesnt mean one shld go and open legs for him na....that is ones pride u shld know.. ![]() ![]() Help me tell am ooooooo KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
2face or what you hive to go and marry if is not you will did for HIV OK Reply
| |||||
CONGRATE O... Reply
| |||||
as i luv dis guy reach he just dey fall my hand Reply
| |||||
no worry na rope we go tie am ReplyLIKE BASICALLY I'M DOING MY THING
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
you too phyuk tuface, na wao for you, shey this nor go affect your music career Reply
| |||||
Quote from: missattitude on 19-01-2012 05:01 AM as i luv dis guy reach he just dey fall my hand Laugh! Maybe na because him never come across you, Am sure your story and the other ladies would become the same...
| |||||
Quote from: puffyer on 17-01-2012 03:24 PM Ala this guy na real Abraham oooooo ![]() yap, Abraham the father of all nations, so he is also trying to be dat?
| |||||
something go soon happen Reply
| |||||
TO THE GUY DAT SAID PERO MEANZ DOG IN SPANISH....U DAMN WRONG....AM BASE IN SPAIN AND PERO MEANZ BUT......DOG HAS TO BE WITH DOUBLE R.......... CONGRATZ 2BABA Reply
| |||||
king solomon of our time Reply![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MEND on 17-01-2012 03:12 PM hALLELUYAH!!!Wetin Him dey wait b4 he go Japan. dia Men nor dey function and dia women need men lyk 2face, besyds d govt go dey pay per session... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() but dem don talk am say hin no get size of condom so hin no dey use
| |||||
Quote from: poloscally on 19-01-2012 12:39 PM Laugh! Maybe na because him never come across you, Am sure your story and the other ladies would become the same... its nt a crime if i have his 7th child or is it?
| |||||
make una leave who pikin gree born make he born pikin jare after all na de commandment wey God give us be dat if to say he be gay now una for say make david mark carry am go sanko mtchwww abeg my man carry go jare multiply as much as u can Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)