
Posted: at | |
![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
shes ma friends sister. did the same high skul. Reply
| |||||
Spicy..Hia!! so u dey chow d babe already..I baliv u all level, abeg can we do biZ??? Reply
| |||||
Better hold a beauty contest lest some other stunner comes along Reply
| |||||
Quote from: Southernking on 18-01-2012 07:05 PM Mmmm, na wa o o, see comments, see admiration, see praises, even girls come still dey admire girl, Hmmm na wa o o. The one wey big pass me be say I notice say all southern warriors don lay down their guns for this girl, Delta boys, Egbesu boys, MEND, Bakkassi, Massob, Odua even our girls dey admire am, na em be say all the war, war wey we dey shout na shakara be that - FELA may your soul rest in peace. Una no see the name sey na HADIZA NUHU, na proper Hausa girl. So we don lose the fight even before the fight start? Boko Haram don use their girl bait una and na so all of una just fall like vegetable be that, I go die o o o Where Ajanni dey make him use him AK finish them off as them no wan fight again because of one Hausa Girl. Na this one go show say we dey eqaully corrupt and focusless like our leaders. MAKE I NO HEAR ANYONE WEY DEY SHOUT WAR, WAR FOR SOUTH AGAIN, WHICH KIND WAR? WHEN NA ONLY ONE GIRL HAUSA THROWAY FOR INTERNET ALL OF UNA DON THROWAY GUN BEGIN ROB MAKE-UP AND SPRAY PERFUME! AJANNI carry on, my boys no serious all of them be ashewo... ![]() ![]() ![]() Guy, you funny! It's ok to admire work of nature
| |||||
Quote from: bonnelblack on 18-01-2012 07:26 PM Guy, you funny! It's ok to admire work of nature MY BROTHER, WHO NO LIKE GOOD THING NA? EVEN BABA IJABO FIT BRIBE PASTOR CHRIS for C Embassy to arrange a quick wedding if him get assess to this one. Trust OBJ you no fit beat for this one o.
| |||||
sooo beautiful.... Reply
| |||||
good all of una like the babe.... Reply![]() ![]()
| |||||
OOOO MYYYYYYYYY GOD, how i wish i was one of the protesters , i would have gotten her number.GBAAAAMMMM Reply![]()
| |||||
@ POSTER, i give you 4days to get this babe phone number, all else, i will start an aggressive protest for NP, helppppppppp a brother, :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( Reply
| |||||
hahahaha...I laff una! Dis Chick wen dey beg mek I marry her? Reply
| |||||
Cheii!! Me go enter army infact i don go buy NDA form i must meet dat cutie Reply
| |||||
well, as 4 me na dis chick fine pass 4 naija and nor only nigeria ARMY Reply
| |||||
Quote from: youngrashy on 18-01-2012 10:19 AM Can sumone help me get her number [/quote 666 special line
| |||||
old boy na u tok,dis pipo de look envelope read leta inside,she dey beautiful,na beauty we dey eat?na beauty dey cook Eba or Amala? Replyshebi u don reach bottom below?maybe common border control no dey,when u come na full speed,not even speed break.Sorry all of una,na lust go kill una,i beg make una take leg carry waka dey go,where the beaty de?
| |||||
I don't really think she is a professional soldier. She might just be a Military Cadet in one of the numerous Command Secondary Schools in Nigeria. She looks like a 15 year old girl. It is obvious that she posed for the Picture. I must confess that she is pretty and she has a cool smile. She is not a full time soldier yet. The helmet does not also look like that of the Nigerian Army. I have seen different helmets of the Nigerian Army before. She is a Cadet at a Command Secondary School in Nigeria. Cheers. Replywww.twitter.com/ariyatoday
| |||||
Quote from: nametalkam on 18-01-2012 08:34 AM Things like this make you hate the work you do. This cute thing was one of the soldiers deployed to Lagos to scare off protesters on Monday!!! hmmmmmmmmmmmmmmmm...let somebody dey shear all this guys here tempo.....i know by now...many go don wate their pant already.....NP don use eyes rape the babe already...hahahahahaha........women women .......waitin una put for this una tin self....you go see where a matured man go fool himself b4 una......the girl na my classmate oooooooo.....and she don marry teh teh....
| |||||
wetin una dey c 4 dis 13yrs old? Reply
| |||||
I can't believe my eyes, with dis i am ready to be a soldier,cos i know girls of her type will still be many there... Infact i must marry an hausa girl,cos they are naturally endowed with beauty. Reply
| |||||
wow!!!!!! in military its Obey the last command.As a senior military officer i other here to pull out all her uniform before me now.Sergent enforce that!!!!!!!!!kai melili. Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)