Telephone conversation please join in (Page 14)

Date: 30-01-2012 8:14 am (13 years ago) | Author: Eze charles
1 ... 11 12 13 [14] 15 16
- DaCutest at 26-11-2012 05:47 PM (12 years ago)
(f)
Too confused

Posted: at 26-11-2012 05:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 26-11-2012 07:45 PM (12 years ago)
(m)
for 3 ofuna mınd bar?
una never see anytn  Undecided

Posted: at 26-11-2012 07:45 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 28-11-2012 03:56 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes
Posted: at 28-11-2012 03:56 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-11-2012 08:52 PM (12 years ago)
(m)
Na me na, u know sabı me agaın? na me call you that tıme say ı dey fınd work bros hw far now na worrı ı dey as ı dey talk to you so he get one package wey ı follow come bros u know as e be bros abeg you fıt send me 500 naıra credıt bros make ı use am buy pure water wıth bollı na hungry tnz o u know as e dey go for street now hey sorı bros ı no even allow you talk no vex, wetın dey worry me sev ı too dey jump no vex abeg  Lips Sealed  Roll Eyes bros.  Roll Eyes bros. hello, hello.
chaıı dıs guy don press red button sha as ı haıl am reach  Angry how  ı go take commot leave hıa today  Huh? ı don enter one chance   Sad

Posted: at 30-11-2012 08:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- cocoeni at 30-11-2012 09:04 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin funny boy
Posted: at 30-11-2012 09:04 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-11-2012 09:10 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes thank God. Hello....


   
     Grin

Posted: at 30-11-2012 09:10 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- DaCutest at 30-11-2012 09:35 PM (12 years ago)
(f)
who dey talk? Roll Eyes

Posted: at 30-11-2012 09:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 30-11-2012 09:35 PM (12 years ago)
(f)
who dey talk? Roll Eyes

Posted: at 30-11-2012 09:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 30-11-2012 09:38 PM (12 years ago)
(f)
who dey talk? Roll Eyes

Posted: at 30-11-2012 09:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 30-11-2012 09:42 PM (12 years ago)
(f)
who dey talk? Roll Eyes

Posted: at 30-11-2012 09:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 30-11-2012 10:00 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: DaCutest on 30-11-2012 09:42 PM
who dey talk? Roll Eyes
na that same guy how na dey ?

Posted: at 30-11-2012 10:00 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- DaCutest at 30-11-2012 10:52 PM (12 years ago)
(f)
I dey fine o. U nko?

Posted: at 30-11-2012 10:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 2-12-2012 09:44 AM (12 years ago)
(f)
my sunday no fine o come take me outing thank you

Posted: at 2-12-2012 09:44 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 5-12-2012 06:54 PM (12 years ago)
(m)
so na you call her wey make her no pıck my call  Huh?

Posted: at 5-12-2012 06:54 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 5-12-2012 07:55 PM (12 years ago)
(m)
call who , come this boy u don dey follow women abi
sack letter for u tomorrow

Posted: at 5-12-2012 07:55 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 5-12-2012 10:37 PM (12 years ago)
(m)
ok ,i waka pass
Posted: at 5-12-2012 10:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 6-12-2012 09:35 AM (12 years ago)
(m)
Y u bin dey flash me dis early morning?

Posted: at 6-12-2012 09:35 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 6-12-2012 11:32 AM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes so u won tell me say u no get credıt on phone wey fıt use call me back  Huh?
dıs one wey u dey sıtdawn for house u beta go fınd work do  Undecided
what about the lınk wey ı gave you sha? u don do am?  Undecided

Posted: at 6-12-2012 11:32 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jabanz at 6-12-2012 11:37 AM (12 years ago)
(m)
Go die with dat ur fake link,
 so u don go psychatric do ur checkup?

Posted: at 6-12-2012 11:37 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 6-12-2012 11:45 AM (12 years ago)
(m)
 Huh? lıke wey dey change lıfe  Shocked
u dey there dey talk say na fake lınk  Huh?
e be lıke say u never ready to bcome  Lips Sealed ı kp my word
chaıı y ı no gıve thıs lınk to stephen  Angry wey go handle am well

Posted: at 6-12-2012 11:45 AM (12 years ago) | Hero
Reply
1 ... 11 12 13 [14] 15 16

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  2. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  3. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  4. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  7. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  8. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  9. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  10. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions