Ladies shopping for sexy underwears in BDB (Bend Down Boutique) (Page 3)

Date: 31-01-2012 1:24 pm (12 years ago) | Author: Bissy
1 2 [3]
- wallas at 31-01-2012 04:10 PM (12 years ago)
(m)
oil mill na 2morrow na...girls, araha go full wella
 Grin
Posted: at 31-01-2012 04:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bissyboy at 31-01-2012 04:11 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: davetwist on 31-01-2012 04:03 PM
@poster....all these babes na  'BDB' dem dey patronise.
imagine,how much dem dey sell catapult pant, how G take enter am i no know. very cheap.yet dem go go buy am for BDB dey shear disease.
Grin Grin Grin Grin U too funny wella
Posted: at 31-01-2012 04:11 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 31-01-2012 04:21 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 31-01-2012 04:10 PM
oil mill na 2morrow na...girls, araha go full wella
 Grin

dem ask u?  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 31-01-2012 04:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 31-01-2012 04:27 PM (12 years ago)
(m)
i just wan help una na
Posted: at 31-01-2012 04:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 31-01-2012 05:33 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Tongue

Posted: at 31-01-2012 05:33 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 31-01-2012 08:49 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 31-01-2012 08:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jerrylove82 at 14-02-2012 10:42 AM (12 years ago)
(m)
nothing concern young boy oh. the ones u no see, u no where them buy their dross? ma guy forget am, nothing dey happen; them tell u say infcetion be start na for dross wey some girl buy for BDB?
Posted: at 14-02-2012 10:42 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- conakry at 14-02-2012 04:55 PM (12 years ago)
(m)
Is a pity.........na economic situation
Posted: at 14-02-2012 04:55 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]