Guess we all know what young talents can do for a foreign visa these days, this just reflects the pathetic state of hope of the country.
Details and Photos From Their Wedding Here:
28 years old man marries 71 years old woman
Posted: at | |
Guess we all know what young talents can do for a foreign visa these days, this just reflects the pathetic state of hope of the country. Details and Photos From Their Wedding Here: 28 years old man marries 71 years old woman I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
| |||||
lol mission accomplished Reply![]()
| |||||
aibo! Reply
| |||||
Poster i go wound you oooo.....you go leave dis kolorbi man alone, abi you wan collect e kpali from am....you nu see him face say e brain don full for yawa, e nu dey fit yan again..na so so look e dey look...poster mind your own yawa... Reply
| |||||
job man..i trust my naiji brother...good luck guy. Reply
| |||||
What is this? Una nor go leave the couple alone? So tey una follow them reach airport sef. Amebo Reply
| |||||
real accomplish mission. But na how they want do d thing 4 bed? Reply
| |||||
oooooboy this guy don escape sha..... my guy dis ur lip don slack finish ooo... u don wash plate wella..... wish u all d luck my bro wetin man do survive no be small tin. Reply
| |||||
2 be a man is nt a By eatin chin chin n koli koli .. Ma guy ntn do u j0 ReplySome fellaz tryna make me will ma skillz
| |||||
Congrats Reply
| |||||
good for him na Reply
| |||||
you wey dey ask how dem wan take do de thing, threesome is allowed na..you fit inbox poster cos e dey smell their yansh everywhere dem go see oboy land gidi wit him kpali.... Reply
| |||||
Nametalker poster...YOU TOO TALK, LIVE THEM ALONE.....YOU NO HOW POVERTY DON FINISH THAT GUYS FOR NAIJA.....LET ME TELL YOU..THAT WOMAN IS JUST A GOD SENT TO HIM......IN ORDER TO CHANGE HIS STORY......ABI YOU THINKS SAY GOD GO COME DOWN FOR HEAVEN, COME HELP YOU......NA GOD ANSWER THE GUY PRAYER ABEG.......THAT OLD WOMAN YOU ARE SEEING SO,,,WHOLE HER PEPER.......MY GUY GO ABEG, DON'T EVEN MIND THEM.......NONE OF THIS PEOPLE WILL HELP YOU, IF YOU COME MEET THEM FOR HELP...... Reply
| |||||
I first talk am see na docu matter.. Reply
| |||||
Quote from: blackbeau on 21-02-2012 11:45 PM Nametalker poster...YOU TOO TALK, LIVE THEM ALONE.....YOU NO HOW POVERTY DON FINISH THAT GUYS FOR NAIJA.....LET ME TELL YOU..THAT WOMAN IS JUST A GOD SENT TO HIM......IN ORDER TO CHANGE HIS STORY......ABI YOU THINKS SAY GOD GO COME DOWN FOR HEAVEN, COME HELP YOU......NA GOD ANSWER THE GUY PRAYER ABEG.......THAT OLD WOMAN YOU ARE SEEING SO,,,WHOLE HER PEPER.......MY GUY GO ABEG, DON'T EVEN MIND THEM.......NONE OF THIS PEOPLE WILL HELP YOU, IF YOU COME MEET THEM FOR HELP...... if na your brother, you go allow am marry that grandmother, talk true
| |||||
the guy don waka..... but wait ooo...the guy sef non the happy..dem force am? Reply
| |||||
home boy ,abeg do your thing oooo,dont mind people ,, Reply
| |||||
this guy status better pass person wey get, ND, HND, BSC, MSC for niaja, no need to cry again cos na so so mcdonalds he go dey go now. God dey answer in many ways, safe journey bro. Reply
| |||||
congratulation man,you have move one step ahead,people that talk about the guy should come to western world and see what it means to have residential permit,make una free the guy,i am happy for you,some older women and better off than some younger girls,make you follow your ways,atleast the woman fit no last again for life,everything she get will inventually be yours if she is gone,just be patience,no one live forever. Reply
| |||||
o boy carry go no time wash the plate weller go u go carry obama head cum bk Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo