dream..(if u tink its pb4 abeg no open) (Page 2)

Date: 18-05-2012 2:28 pm (12 years ago) | Author: Tonia Ebije
1 [2] 3 4 5 6
- zeigbo at 19-05-2012 12:30 AM (12 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 19-05-2012 12:30 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 19-05-2012 07:43 AM (12 years ago)
(f)
No mind jossy he wan make u notice am

Posted: at 19-05-2012 07:43 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 19-05-2012 09:43 AM (12 years ago)
(m)
Are u serious ?

Posted: at 19-05-2012 09:43 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 19-05-2012 09:50 AM (12 years ago)
(f)
Very

Posted: at 19-05-2012 09:50 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Thonya at 19-05-2012 10:54 AM (12 years ago)
(f)
hahahahah...chumyll u r mouthed
Posted: at 19-05-2012 10:54 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 19-05-2012 10:59 AM (12 years ago)
(m)
Huh Huh?

Posted: at 19-05-2012 10:59 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Thonya at 19-05-2012 11:01 AM (12 years ago)
(f)
zeigbo y u too dey put mouth 4 wetin no concern u....ok av noticed u
Posted: at 19-05-2012 11:01 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 19-05-2012 11:06 AM (12 years ago)
(m)
I hear my name now now did Somebody talk to me Huh?

Posted: at 19-05-2012 11:06 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Thonya at 19-05-2012 11:13 AM (12 years ago)
(f)
u dey ask ursef qstn,u don high nii...u fit ask d person bside u
Posted: at 19-05-2012 11:13 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 19-05-2012 01:43 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Thonya on 18-05-2012 11:49 PM
dis jossy e b lyk say u sabi find trouble






no I no sabi find trouble....but na u sabi find Jossy trouble

Posted: at 19-05-2012 01:43 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Thonya at 19-05-2012 01:48 PM (12 years ago)
(f)
na u knw
Posted: at 19-05-2012 01:48 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- francischi at 19-05-2012 01:55 PM (12 years ago)
(m)
nice one shaa

Posted: at 19-05-2012 01:55 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 19-05-2012 02:18 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 19-05-2012 07:43 AM
No mind jossy he wan make u notice am






notice who.........me wey NP don notice already......who again go notice me wey pass dat 1.........abeg u shuld mind me jaree

Posted: at 19-05-2012 02:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 19-05-2012 02:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Thonya on 19-05-2012 01:48 PM
na u knw






u too sef knw aswell..........come ooo if u vex 4 hia....na im go worsen d matter......, u knw I neva tell u sumtin wey dey make person vex............but na when u vex u go hear am

Posted: at 19-05-2012 02:22 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 19-05-2012 02:35 PM (12 years ago)
(m)
Whr is d joke?
Posted: at 19-05-2012 02:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 19-05-2012 02:35 PM (12 years ago)
(f)
am catchin fun nt vexin o abeg
Posted: at 19-05-2012 02:35 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- nedubrasil at 19-05-2012 03:29 PM (12 years ago)
(m)
9ice 1
Posted: at 19-05-2012 03:29 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ANELEEVEREST at 19-05-2012 03:48 PM (12 years ago)
(m)
POSTER GIVE ME MY OWN TANKS
Posted: at 19-05-2012 03:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 19-05-2012 04:53 PM (12 years ago)
(f)
hahahaha...tnx..@young dey look 4 trouble
Posted: at 19-05-2012 04:53 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 19-05-2012 04:56 PM (12 years ago)
anyway  Undecided boo
Posted: at 19-05-2012 04:56 PM (12 years ago) |
Reply
1 [2] 3 4 5 6

fire TRENDING GISTS fire

Featured Discussions