Joxcel at 28-05-2012 10:24 AM (12 years ago) (f)
An igbo,hausa & a yoruba went 2 swim. On getin there a devil appeared and asked each of them 2 drop smtin in d sea dat he'll kil d person hu dropd it if he finds it bt if he dnt he'l set d pesn free.
The yoruba man threw a button insid d water,d devil found it &kiled him. The hausa man threw a pin,he also found it n killed him. D igbo man den pourd a sachet of pure water holdin back d sachet sayin,oya go find water inside wota
Post Reply
Posted: at 28-05-2012 10:24 AM (12 years ago) | Newbie
Even dis self, I just no wan talk o, unless u want wetin i wan talk over full dis ur page.
na walla 4 wella. i commot
Posted: at 28-05-2012 10:49 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply Joxcel at 28-05-2012 10:52 AM (12 years ago) (f)
E beta as u cary dat ur bomb comot o...wetin u bin wnt evn tok
Posted: at 28-05-2012 10:52 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
mumu, pb99
Posted: at 28-05-2012 10:54 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply Joxcel at 28-05-2012 11:26 AM (12 years ago) (f)
Hahahahahaha,i bin tink say em go b pb100 sef...ode!
Posted: at 28-05-2012 11:26 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
oponu
Posted: at 28-05-2012 11:31 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
na only aged n retired joke u sabi
Posted: at 28-05-2012 11:32 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
ur chin-ko yoke no yoke head don dey 4 grave tey-tey na im u go dier go bring am out.
Posted: at 28-05-2012 11:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
ur chin-ko yoke head don dey 4 grave tey-tey na im u go dier go bring am out.
Posted: at 28-05-2012 11:39 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
chai! u don commot wan go find anoda chinko yoke wey u go use borrowpose 4rm ur pikin wey dey 4 .....
Posted: at 28-05-2012 11:44 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
chai! na only naija wey u go see pikin dey born pikin.
tufiakwa, abomination.
Posted: at 28-05-2012 11:52 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply Joxcel at 28-05-2012 02:42 PM (12 years ago) (f)
Chei,c notice me e. As i neva notice u since na em u wnt show face
Posted: at 28-05-2012 02:42 PM (12 years ago) | Newbie
Reply Joxcel at 28-05-2012 02:44 PM (12 years ago) (f)
I know say ur belle don dy swit u nw...amebo
Posted: at 28-05-2012 02:44 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
at least people don use idea no u 2, tatafo
Posted: at 28-05-2012 02:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply zeigbo at 28-05-2012 03:07 PM (12 years ago) (m)
Yeye dey smell here
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 28-05-2012 03:07 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply akpos4 at 28-05-2012 03:07 PM (12 years ago) (m)
e make nice pannnn
Posted: at 28-05-2012 03:07 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
Yeye dey smell here
4rm dat pikin above me
Posted: at 28-05-2012 03:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply gameisover at 28-05-2012 03:11 PM (12 years ago) (m)
@poster come weather your na excel or Microsoft i no wan know,joke na by force abeg find other profession.
Posted: at 28-05-2012 03:11 PM (12 years ago) | Newbie
Reply Joxcel at 28-05-2012 03:12 PM (12 years ago) (f)
Me n u,hu b d pikin? C tata wey dey cal pesn pikin.
Posted: at 28-05-2012 03:12 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
NA PB5 JOOOOR
stevo, dis kain pikin wey im ear don super glue wetin we fit use open nam make she 4 dey hear wella?
Posted: at 28-05-2012 03:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply