just look.

Date: 05-07-2012 2:41 pm (12 years ago) | Author: fesanbi
- at 5-07-2012 02:41 PM (12 years ago)
(m)
Hey u, what's wrong wit u self. ? Ha ha ha ha ha. Ha «


Posted: at 5-07-2012 02:41 PM (12 years ago) | Upcoming
- terryworld at 5-07-2012 05:07 PM (12 years ago)
(m)
dem go build new psychiatric for ur state,make dis nonsense stop Cheesy

Posted: at 5-07-2012 05:07 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- tkazzz at 5-07-2012 05:13 PM (12 years ago)
(m)
E be like say na only u no Get work abi?

Posted: at 5-07-2012 05:13 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 5-07-2012 05:20 PM (12 years ago)
(m)
ur brain don dey leak again, na superglue go hold am

Posted: at 5-07-2012 05:20 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 6-07-2012 10:49 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: tkazzz on  5-07-2012 02:41 PM
Hey u, what's wrong wit u self. ? Ha ha ha ha ha. Ha «
Huh? abeg help me holl am make e no enter market

Posted: at 6-07-2012 10:49 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 7-07-2012 09:47 PM (12 years ago)
(m)
I need rope pls Sad

Posted: at 7-07-2012 09:47 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tkazzz at 7-07-2012 11:28 PM (12 years ago)
(m)
All of na dey craze. Get out joor.    Yeye people

Posted: at 7-07-2012 11:28 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Terencetersur at 7-07-2012 11:47 PM (12 years ago)
(m)
MUMU
Posted: at 7-07-2012 11:47 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Shydaimma at 9-07-2012 06:52 AM (12 years ago)
(f)
lol yeye

Posted: at 9-07-2012 06:52 AM (12 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions