which person bobi for this forum u dey aim 2 see?
You too dey ask that kind question? haha! leave the guy jare... you no say im don tay ontop of that motor... we go use manikin bobi bring am down.

lol
lollllllllllllllllllllllllllllllz, dis bobi wey him dey find, make kris cum show fowl bobi
Kriiiissssssssssssss where you dey?

who dey find bobi?
na conductor fredereko dey find bobi........so i don doname fowl or he can strip dis 1
ewe o! Iphie wetin be this na? why you con dey expose woman bobi like this?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
Posted: at 27-03-2009 10:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac |
|