if u ?

Date: 09-08-2012 6:51 pm (11 years ago) | Author: fesanbi
- at 9-08-2012 06:51 PM (11 years ago)
(m)

If 2face advertise contraceptives,
no buy am, na fake.

If Akala sell bleaching cream,
abeg rush am, na Original.

If Dame Jonathan dey teach
English Language, abeg comot
your child from that school, it is
highly dangerous.

If Chelsea see an open net chance, don't panic bcos na
Torres.

If armed robbers visit Emirate
Stadium, they won't go to the
trophy room because no recent
trophies.

If Jonathan make any threat,
check well, na subsidy.

If Boko Haram threatens, bros
take cover, life no get season 2.

If timaya advertise school, no
carry ur pikin go there or else na
correct Aba pidgin go full him
skull.

If dangote give una jewelry,abeg
rush am oh, na confirm gold but if
he come give garri, abeg no take
am, na cement.

If u see mourinho so depressed,
don't bother to ask am, na barca
caused all him fear.

If u hear election tribunal, na
ACN, against PDP.

If you won laugh so tey water go
dey comot for ur eye, abeg ma
people, rush come meet me,
Ur one and only !


Posted: at 9-08-2012 06:51 PM (11 years ago) | Upcoming
- francischi at 9-08-2012 06:57 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 9-08-2012 06:57 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 9-08-2012 07:24 PM (11 years ago)
(m)
dis joke still dey exist??

Posted: at 9-08-2012 07:24 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- laminsisawo at 9-08-2012 07:31 PM (11 years ago)
(m)
if i see you joking then make i run bf yeye do catch me
Posted: at 9-08-2012 07:31 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- francischi at 9-08-2012 07:45 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes old

Posted: at 9-08-2012 07:45 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 9-08-2012 07:50 PM (11 years ago)
(m)
this one na advice
Posted: at 9-08-2012 07:50 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 9-08-2012 08:01 PM (11 years ago)
(m)
abi

Posted: at 9-08-2012 08:01 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 9-08-2012 08:23 PM (11 years ago)
(m)
If tkazzz post joke check am well Na copy n paste Roll Eyes

Posted: at 9-08-2012 08:23 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 9-08-2012 08:27 PM (11 years ago)
(m)
abi

Posted: at 9-08-2012 08:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- tkazzz at 9-08-2012 08:41 PM (11 years ago)
(m)
@zeigbo, na u know.   Oga copy copy

Posted: at 9-08-2012 08:41 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- chummyli at 9-08-2012 09:50 PM (11 years ago)
(f)
U try small but na pb4

Posted: at 9-08-2012 09:50 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 9-08-2012 10:01 PM (11 years ago)
(m)
Na u sabi

Posted: at 9-08-2012 10:01 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- nickyvil at 10-08-2012 04:34 AM (11 years ago)
(m)
u try newbie bt na pb444
Posted: at 10-08-2012 04:34 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tkazzz at 10-08-2012 05:57 AM (11 years ago)
(m)
Na all of na know if na pb4 or pb10.   Yeye fc

Posted: at 10-08-2012 05:57 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- ExpertTbright at 10-08-2012 02:01 PM (11 years ago)
(m)
SO UNA DON  get team no wonder

Posted: at 10-08-2012 02:01 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 10-08-2012 02:06 PM (11 years ago)
(m)
yeye united
Posted: at 10-08-2012 02:06 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 10-08-2012 02:44 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 10-08-2012 02:44 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 10-08-2012 07:34 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 10-08-2012 07:34 PM (11 years ago) | Hero
Reply