Nigeria’s First Lady Hospitalized In Germany! (Page 6)

Date: 02-09-2012 11:56 pm (11 years ago) | Author: kahamde
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10
- steveoneal at 3-09-2012 05:57 PM (11 years ago)
(m)
 SOONEST RECOVERY FIRST LADY;;;;;;BUT UNA CARRY AM COME (WIESBADEN)  BECAUSE THEY POISON AM ; FOOD POISONING CANT BE TREATED IN THE COUTRY OF THE LARGEST POPULATION IN AFRICA;;;IF NA POOR MAN WIFE; OR PIKIN DEM POISON WHERE DEM GO CARRY AM GO;; SHEY NA GERMANY TOO???ßßß? OR MONTREAL;;; NA WA OOOOO ; AND THIS PETROL MONEY UNA NO FIT TAKE AM EQUIP OUR HOSPTALS FOR NAIJA;;WHEY NAIJA DOCTORS BRILLIANT PASS ANYTHING;;;; GOD IS WATCHING YOU ALLLLL;;;
Posted: at 3-09-2012 05:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- steveroland at 3-09-2012 06:05 PM (11 years ago)
(m)
U BETTER DIE
Posted: at 3-09-2012 06:05 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Larrykingomoj at 3-09-2012 06:11 PM (11 years ago)
(m)
Naija is in real trouble
Posted: at 3-09-2012 06:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- papadip at 3-09-2012 06:14 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jesustine on  3-09-2012 03:59 PM
I wish her speedy recovery but this is extravagance. We have more than enough resources in Nigeria to handle this illness. Mr. President this can be treated with Ogogoro or Jamaican Rum it will burn the acid and the junk food quick. The cost 100 naira. Mr. President na yu they invite criticism ooo. Pensioners that have been paid in five years will be very upset even if you paid for the cost from your pocket they won’t believe you. There is no tact involved on your part Mr. President.  Does that mean we have no medical or competent medical personnel in Nigeria? These Europeans sure know how to make money from the poor Africans. .

HAHAHAHHAHHAHAHHA, U are wise ooo.... I hail u.

I bet you are smarter than me…!.... I am just nobody.. Grin Grin Grin
Posted: at 3-09-2012 06:14 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- toibeli at 3-09-2012 06:20 PM (11 years ago)
(m)
Hospitalzed in Germany for food poisoning? Na im be say all these Nigerian doctors no fi help am  Huh?
Posted: at 3-09-2012 06:20 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- papadip at 3-09-2012 06:22 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: steveoneal on  3-09-2012 05:57 PM
SOONEST RECOVERY FIRST LADY;;;;;;BUT UNA CARRY AM COME (WIESBADEN)  BECAUSE THEY POISON AM ; FOOD POISONING CANT BE TREATED IN THE COUTRY OF THE LARGEST POPULATION IN AFRICA;;;IF NA POOR MAN WIFE; OR PIKIN DEM POISON WHERE DEM GO CARRY AM GO;; SHEY NA GERMANY TOO???ßßß? OR MONTREAL;;; NA WA OOOOO ; AND THIS PETROL MONEY UNA NO FIT TAKE AM EQUIP OUR HOSPTALS FOR NAIJA;;WHEY NAIJA DOCTORS BRILLIANT PASS ANYTHING;;;; GOD IS WATCHING YOU ALLLLL;;;

The poor go go BaBaLaWo wey for my village which I have never been in years. This gives more credence to Oyinbo and dey forever will say them be the master but de no be my master I am their master. It is a pity.
Posted: at 3-09-2012 06:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- toibeli at 3-09-2012 06:23 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: toibeli on  3-09-2012 06:20 PM
Hospitalzed in Germany for food poisoning? Na im be say all these Nigerian doctors no fi help am  Huh?
Hospitalized
Posted: at 3-09-2012 06:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Neglito at 3-09-2012 06:34 PM (11 years ago)
(m)
Hope it's not for lipo suction.



Posted: at 3-09-2012 06:34 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waffibabe at 3-09-2012 06:48 PM (11 years ago)
(f)
she should forget about politics and give her life to God or hell await her.  most politician commit all manners of atrocities,  killing for rituals , 
Posted: at 3-09-2012 06:48 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 3-09-2012 07:05 PM (11 years ago)
(m)
QUICK RECOVERY MY DEAR
Posted: at 3-09-2012 07:05 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 3-09-2012 07:28 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: donklass on  3-09-2012 02:06 AM
unfortunatly for nigereians the germains cannot be of
help on her english, but they could work on her voice
for she sound like a broken drum.
but as a mother I sincerely wish her a quick recovery.
Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 3-09-2012 07:28 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 3-09-2012 07:35 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: otagermo on  3-09-2012 12:06 PM
i dey near her sick bed here in UNI KILIKUM TUBINGEN....na me dey do the translator for oga madam and the doctors............am still wondering if she will make it......na for dis hospital BOB MARLEY dey die..........................oga madam eyes don dey change small small even her colour.............i no sabi pray..i for don dey pray for her............doctor sey na over feeding.....ich bin sprach los........................make una pray for her quick recovery BITTE.
Agu Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 3-09-2012 07:35 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- moniconyez at 3-09-2012 07:48 PM (11 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 3-09-2012 07:48 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 3-09-2012 07:58 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: utomilan on  3-09-2012 04:10 AM
BASIC FACTS ABOUT NIGERIAN LEADERS... when dey loot dey go 2  switzerland 2 hide dia money, when dey want dia children to study dey send dem 2 canada, when dey want to do dia wedding dey go 2 paris , when dey want to pray dey go 2 mecca or jerusalem, when  dey want 2 invest dey go 2 london, when dey are sick dey go 2 germany ,but wen dey are dead dey bring dia body back 2 nigeria, pls  i wanna ask is nigeria a cemenrty?
very funny,bt reasonable..lolz
Posted: at 3-09-2012 07:58 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- degiantkila at 3-09-2012 07:59 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: utomilan on  3-09-2012 04:10 AM
BASIC FACTS ABOUT NIGERIAN LEADERS... when dey loot dey go 2  switzerland 2 hide dia money, when dey want dia children to study dey send dem 2 canada, when dey want to do dia wedding dey go 2 paris , when dey want to pray dey go 2 mecca or jerusalem, when  dey want 2 invest dey go 2 london, when dey are sick dey go 2 germany ,but wen dey are dead dey bring dia body back 2 nigeria, pls  i wanna ask is nigeria a cemenrty?

Ask them again! After they will come and preach the gospel of Local Content for us. By the way, where did the poisoning come from? We need to set up a nine-man committee to investigate that. I rest my case.
Posted: at 3-09-2012 07:59 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- waffibabe at 3-09-2012 08:06 PM (11 years ago)
(f)
may be is d ghost of innocent people she and her husband killed to win political sit  that poison her food. Nigeria politicians er demons, i don,t trust them. they  use people for sacrifice. they wil perish in hell together wit boko haram.
Posted: at 3-09-2012 08:06 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 3-09-2012 08:07 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: moniconyez on  3-09-2012 07:05 PM
QUICK RECOVERY MY DEAR
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
madam jonah?
you thief
Posted: at 3-09-2012 08:07 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- BendelArmedRobb at 3-09-2012 08:21 PM (11 years ago)
(m)
First lady Dame Patience Jonathan u need to go retouch your hair first before u start dey blow  big big grammatical errors like pastor chris Okotie and  Hon. Patrick Obahiagbon and Wole Soyinka 4 Hospital with german doctor , no go kill person with your big big Oyinbo grammar there ......NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 3-09-2012 08:21 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- feelfee at 3-09-2012 08:24 PM (11 years ago)
(m)
Everyone is busy talking about treatment abroad, no one is talking about the woman,s safety. Or do you guys want our presido to become a widower on throne?
We are talking about food poison here! Maybe treating her in naija may provide opportunity for the masterminds to exterminate her. God forbid!
Nothing do you GEJ!!!
Posted: at 3-09-2012 08:24 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- moniconyez at 3-09-2012 08:27 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  3-09-2012 08:07 PM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
madam jonah?
you thief

SHE's MY DEAR , my friend
Posted: at 3-09-2012 08:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10