sophiebaby at 6-09-2012 02:19 PM (11 years ago) (f) ANY ONE DAT HAVE SENSE SHLD NOT TRAVEL WITH D AIR LINE
.. Nobody is praying for death, but definitely people go die..and ppl go cry.. my dear fly any1 u want.. if the plane wan crash e go crash
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-09-2012 02:19 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ogebig at 6-09-2012 03:50 PM (11 years ago) (m) chei na u be highest mumu, bcs u dey cliam wetin u no be, who dash ,monkey banana? u neva wia better cloth, na him u go enta flight LOL rude gal try to be gud gal pretandas Posted: at 6-09-2012 03:50 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 6-09-2012 03:59 PM (11 years ago) (f) chei na u be highest mumu, bcs u dey cliam wetin u no be, who dash ,monkey banana? u neva wia better cloth, na him u go enta flight LOL rude gal try to be gud gal pretandas
u be ode o.. i regret exchanging words with u, cos am not use 2 doing so .. but just know sey u be mumu for ur rubbish comment abt taking a pix in the plane , u tink sey i sabi do show off? Mgbada, ode, mumu, kpraganti, Agbretitti na em be..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-09-2012 03:59 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kelz_lapd at 6-09-2012 04:26 PM (11 years ago) (m) Pls don't blame the govt,afterall Dana just pay 15M on each person and they need to recover their money back. And for the Govt pls try to note that they have also spent alot on investigating the cause of the crash without any result so why won't they lift the ban so that they can recover the money spent. Thats why Nigeria Jaga jaga..... Nonsense and stupid govt. Hissssssssss!!! Posted: at 6-09-2012 04:26 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 6-09-2012 04:38 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 6-09-2012 04:39 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dlimelite at 6-09-2012 04:39 PM (11 years ago) (f) Reply |
cocoeni at 6-09-2012 04:46 PM (11 years ago) (f) nawaoh.....wonder shall never end Posted: at 6-09-2012 04:46 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 6-09-2012 04:48 PM (11 years ago) (f) Pls don't blame the govt,afterall Dana just pay 15M on each person and they need to recover their money back. And for the Govt pls try to note that they have also spent alot on investigating the cause of the crash without any result so why won't they lift the ban so that they can recover the money spent. Thats why Nigeria Jaga jaga..... Nonsense and stupid govt. Hissssssssss!!!
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-09-2012 04:48 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vantheo at 6-09-2012 05:00 PM (11 years ago) (m) me wan board dana airlines now. I wan go lag. Will be back in an hour
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 6-09-2012 05:00 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 6-09-2012 05:14 PM (11 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-09-2012 05:14 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I am crying in swahili 9ja is as good as dead, this country don finish kpatakpata
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 6-09-2012 08:03 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Common Sense our government no get o..... , common sense our Leaders no get o, see wetin First Lady,Dame Patience Jonathan english grammatical errors do to goodluck Jonathan ...Common sense Jonathan no get o ...NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 6-09-2012 09:31 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waffibabe at 6-09-2012 09:41 PM (11 years ago) (f) is only fools dat wil board dat airline. or some people dat er sick and tired of life. no normal human being wil board dat airline period Posted: at 6-09-2012 09:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
my name is kebella ..you already no that..heheh...if you wanna smell what kebella is cooking...bring it up!!....Kebella old Cargo, na who wan smell dat your old walakolombo thing, ...i sure say dat man no get work or life don tire dat person wey wan go smell old cargo under .......NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 6-09-2012 10:43 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kolossus at 6-09-2012 11:14 PM (11 years ago) (m) Ok. But will you ever fly Dana? Will anyone fly dana again in the near future. Na dem go short. Posted: at 6-09-2012 11:14 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
vantheo at 7-09-2012 12:28 AM (11 years ago) (m) Nigerian mentality. Cos dana has one air disaster they're givin d airline a bad name. Even the likes of air france, american airlines, british airways have all had air disasters but people still patronise them. So i'll fly dana anyday as far as their services are good
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 7-09-2012 12:28 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
hunkybeb at 7-09-2012 07:26 AM (11 years ago) (f) Reply |
yvonneobas at 7-09-2012 07:42 AM (11 years ago) (f) Unti dere wifes,childrens,cousins,mama,papa etc go die 4 d plan b4 dem go put d ban back,hisssss 9ja home of wonders!! Posted: at 7-09-2012 07:42 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lampards at 7-09-2012 07:50 AM (11 years ago) (m) WELL AM NT SURPRISE DIS IS NAIJA 4 U Posted: at 7-09-2012 07:50 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |