yeye people

Date: 04-12-2012 10:06 pm (12 years ago) | Author: iyke
[1] 2 3 4 ... 9
- at 4-12-2012 10:06 PM (12 years ago)
(m)
Yeye people wey dey dis forum I hail una ;(

People wey dey use double profile like globala (bouyantic)
Emejuru (waka waka) Angry Na devil go punish una Angry Angry

For does of una wey dey find babe for joke forum una brain don knock make una go relationship forum
For does of u wey no know any order English like emejuru way be wakawaka wey be say Na only chronic moron dey for him dictionary I shit on him

The highest yeye people wey dey dis forum Na newrumour Huh? Him yeye no get rival followed by DaCutest queen of yeye Tongue Tongue

Omomaty she get small skor skor Huh? Make I no talk him boyfriend Na ajanni the terrorist Lips Sealed

Stephen125 make I no talk toomuch make him no turn me to newbei Cry

Chummyli hmmm I reserve my comment

Rehhannna my queen Kiss Kiss I go come for u later
 
Jabanz him dey find wife for N/P keep working hard u go see oloriburuku Roll Eyes the only guy wey get small sense Na experthbright Embarrassed Embarrassed him yeye na small small he dey display am Na the guy wey sabi Shydiamma I know weda she and Omomaty dey work for closeup dem too dey open teeth yeye people I shit on any mad person wey go yab me for dis post Angry Angry for does of una wey dey copy joke dey paste for here I shit on u for does wey dey wakawaka around dey yab people I shit on u Sad Sad Sad for does of una wey dey fall in love for here Sad Sad I shit on una Angry Angry


Posted: at 4-12-2012 10:06 PM (12 years ago) | Addicted Hero
- omomarty at 4-12-2012 10:11 PM (12 years ago)
(f)
o boi eeeeeeeeeee see matter ooo. guy, rihannnnaaa nor tell me say ur madness don increase reach like dis ooooooooooooooooo. e b like say u go go back to dat hospital where u for run bcos dis ur own don pass b carefull. yeye man Angry Angry Angry Angry
Posted: at 4-12-2012 10:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 4-12-2012 10:16 PM (12 years ago)
Zeigbo what is all this ? 
 ,anyway for that thing
you said all i can tell you is go jump.
i refuse to notice you .
Posted: at 4-12-2012 10:16 PM (12 years ago) |
Reply
- omomarty at 4-12-2012 10:20 PM (12 years ago)
(f)
people make una come see oooooooooooooo ziegbo don de mad
Posted: at 4-12-2012 10:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 4-12-2012 10:41 PM (12 years ago)
hahahaha the guy don catch negative energy
Posted: at 4-12-2012 10:41 PM (12 years ago) |
Reply
- at 4-12-2012 10:45 PM (12 years ago)
Quote from: emejuru on  4-12-2012 10:41 PM
hahahaha  Zeigbo don catch negative energy
from wakawaka .
Posted: at 4-12-2012 10:45 PM (12 years ago) |
Reply
- omomarty at 4-12-2012 10:46 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  4-12-2012 10:38 PM
Wakawaka don transfer him madness give Zeigbo waka go ooooo
Where are d doctors and nurses

 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2012 10:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 4-12-2012 10:47 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Zeigbo no kill me for hia o

Posted: at 4-12-2012 10:47 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- globala at 4-12-2012 10:47 PM (12 years ago)
(m)
thumbs up, zeigbo u no get sense but u dey make sense, tell them there problems,
cuz na u be the only native doctor wen fit cure wakawaka, booo master their sickness but ur own dey increase
go church go do thanksgiving as i no see my name on ur gang list , cuz i go turn u to new beans...ur tenis there!

Posted: at 4-12-2012 10:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 4-12-2012 10:49 PM (12 years ago)
(m)
I shit on all of una wey dey dey talk rubbish yeye

Posted: at 4-12-2012 10:49 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 4-12-2012 10:53 PM (12 years ago)
So ?
Posted: at 4-12-2012 10:53 PM (12 years ago) |
Reply
- at 4-12-2012 10:58 PM (12 years ago)
Zeigbo you na noting but a tiny rat,
and now better just go hide for your hole ok .
Posted: at 4-12-2012 10:58 PM (12 years ago) |
Reply
- globala at 4-12-2012 11:00 PM (12 years ago)
(m)
na both of una go hide for one hole, i will attack una soon!

Posted: at 4-12-2012 11:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 4-12-2012 11:02 PM (12 years ago)
f u c k off you thing
Posted: at 4-12-2012 11:02 PM (12 years ago) |
Reply
- at 4-12-2012 11:05 PM (12 years ago)
Quote from: globala on  4-12-2012 11:00 PM
na both of una go hide for one hole, i will attack una soon!

you no get any other thing to do ,na to dey go around here,
gistmamia agbero,area tuat .
Posted: at 4-12-2012 11:05 PM (12 years ago) |
Reply
- zeigbo at 4-12-2012 11:05 PM (12 years ago)
(m)
Useless animals

Posted: at 4-12-2012 11:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- globala at 4-12-2012 11:07 PM (12 years ago)
(m)
more words

Posted: at 4-12-2012 11:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 4-12-2012 11:08 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on  4-12-2012 11:05 PM
Useless animals

u nkor?
Posted: at 4-12-2012 11:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 4-12-2012 11:12 PM (12 years ago)
(f)
But my sweet potato, why u come dey disgrace me like this for public? Hope nobody vex u?  Shocked oya come make i give u sweet back massage  Kiss

Posted: at 4-12-2012 11:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 4-12-2012 11:16 PM (12 years ago)
(m)
hahaha this chronic moronic moron zeigbo you say you go shit for there mouth ,you don craz o! you no see say i shit for your mouth ?i just leave the evil and e don enter you.
lol as i see you i thank god ,you be chronic crazy idiot ,fool.
Posted: at 4-12-2012 11:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 9

Featured Discussions