yeye people (Page 3)

Date: 04-12-2012 10:06 pm (12 years ago) | Author: iyke
1 2 [3] 4 5 6 ... 9
- Rihannaaa at 5-12-2012 11:06 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  5-12-2012 01:47 AM
Come ooo
U̶̲̥̅̊ beta give am Bosom  milk shap shap now wey e just start before him begin pull cloth
Imaging him dey dangle him half inches for road ......
Act fast cos from wetin Ȋ̝̊̅ dey see here e don dey comot from joke enta disease o
Cry Cry Cry Cry My sweet potato

Posted: at 5-12-2012 11:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 5-12-2012 11:10 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: jabanz on  4-12-2012 11:54 PM
beta masage em nd beter take em to military to train because wat he did jus nw don vex me die.....zeigbo b kiaful cos u may lose ur wife since na wife i dey look for better det watch rihanaa or u may lose her,..:::::::shikenan
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 5-12-2012 11:10 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 5-12-2012 11:19 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: NEWRUMOUR on  5-12-2012 08:33 AM
MY SpEECH ». Citizens of yeye community, una yeye don dey too much 4 hia o. Posting junks & commenting Rubbish.  All of una head don nack trailer B4 ? Y be say » if 1 person madness dey go another go rise ? Na craze disease b dat o. But I don get solution for una > den dey do madness deliverance 4 religious 4rum.    So. Make una dey go 1 by 1 > if una madness don comot 4 una head , make una come back a new ( being ) and start una yeye life again 4 dis 4rum.  I REST MY CASE
Na u go first go, Then followed by emeguru, Followed by wakawaka, Follwed by stephen and lastly my sweet potato. his own no dey too much  Tongue

Posted: at 5-12-2012 11:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 5-12-2012 11:21 AM (12 years ago)
(m)
 Angry Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 5-12-2012 11:21 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 5-12-2012 11:23 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: wakawaka247 on  5-12-2012 09:40 AM
yes dem gun him papa and two of the ape cousin down from one coconut tree , now them dey inside pot , na the stress go kill that ape .
i just dey waka dey laff dey go.
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 5-12-2012 11:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 5-12-2012 11:26 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: wakawaka247 on  5-12-2012 09:40 AM
yes dem gun him papa and two of the ape cousin down from one coconut tree , now them dey inside pot , na the stress go kill that ape .
i just dey waka dey laff dey go.
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 5-12-2012 11:26 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 5-12-2012 11:29 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on  5-12-2012 11:19 AM
Na u go first go, Then followed by emeguru, Followed by wakawaka, Follwed by stephen and lastly my sweet potato. his own no dey too much  Tongue

 that chronic moronic moron Zeigbo don headboot you this morning .
Posted: at 5-12-2012 11:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 5-12-2012 12:53 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: wakawaka247 on  5-12-2012 11:29 AM
that chronic moronic moron Zeigbo don headboot you this morning .
everybody know say ur own craze don pass treatment. I no get ur time Roll EyesRoll EyesRoll EyesRoll Eyes

Posted: at 5-12-2012 12:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 5-12-2012 01:01 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on  5-12-2012 12:53 PM
everybody know say ur own craze don pass treatment. I no get ur time Roll EyesRoll EyesRoll EyesRoll Eyes

and every body know say you be bush pig ,i no even see you chronic moronic moron like you idiot yeye pig.
i just dey waka dey laff dey go, you are about to be burned .
Posted: at 5-12-2012 01:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 5-12-2012 01:13 PM (12 years ago)
(m)
see this dirty pigy rihanaaa dey talk,yeye pig wey go wash her pant for river wey make all the fish for there village elope to another village .idiot even your pant fit make boko haram take off from the north, i just dey waka dey laff dey go.
Posted: at 5-12-2012 01:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 5-12-2012 01:42 PM (12 years ago)
(f)
Seriously, if this madness goes on am leaving this forum for good. I did not sign up for this. Where are the moderators when u need them?  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 5-12-2012 01:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 5-12-2012 01:49 PM (12 years ago)
(m)
Don't leave baby , solution is going on  Roll Eyes

Posted: at 5-12-2012 01:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- globala at 5-12-2012 01:52 PM (12 years ago)
(m)
Supported!

Posted: at 5-12-2012 01:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 5-12-2012 01:52 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wakawaka247 on  5-12-2012 01:13 PM
see this dirty pigy rihanaaa dey talk,yeye pig wey go wash her pant for river wey make all the fish for there village elope to another village .idiot even your pant fit make boko haram take off from the north, i just dey waka dey laff dey go.
stop dis bro, it's getting too much.  Use ya senses

Posted: at 5-12-2012 01:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- globala at 5-12-2012 01:55 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: NEWRUMOUR on  5-12-2012 01:52 PM
stop dis bro, it's getting too much.  Use ya senses
  Don't mind the fool , at his age he don't have manners,

Posted: at 5-12-2012 01:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 5-12-2012 01:56 PM (12 years ago)
(f)
Is the guy here to ruin this forum or what? Is he truly emeguru disguising as wakawaka? Its time someone told us whats goin on here cos me am here for jokes. If he thinks he can just insult people up n down and nobody is cautioning him then maybe this isnt the place for me  Undecided

Posted: at 5-12-2012 01:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 5-12-2012 03:26 PM (12 years ago)
(f)
Wakawaka, pls, stop behaving like a kid n just stop insulting everybody like u're better than everyone here. Highest chronic moronic moron.

Posted: at 5-12-2012 03:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 5-12-2012 03:42 PM (12 years ago)
(f)
I hear u stephen

Posted: at 5-12-2012 03:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 5-12-2012 03:55 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: DaCutest on  5-12-2012 03:26 PM
Wakawaka, pls, stop behaving like a kid n just stop insulting everybody like u're better than everyone here. Highest chronic moronic moron.
Tell ram Roll EyesRoll EyesRoll Eyes

Posted: at 5-12-2012 03:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 5-12-2012 04:32 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on  5-12-2012 11:10 AM
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
weytin dey shock u dear......i jus dey yan trut....shikenan.

Posted: at 5-12-2012 04:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 9

Featured Discussions