



Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 5-12-2012 04:36 PM ![]() ![]() ![]() ![]() got a hundred milion scenes in my mind all day
| |||||
No spoil my marriage abeg Reply![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Ok. Never said i was gonna spoil ya marraige Replygot a hundred milion scenes in my mind all day
| |||||
Better Reply![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
passing and better, i suspect those two comment! ReplyGlobala is the game!!!
| |||||
Ask ram ooo. Amebo Reply![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: globala on 5-12-2012 01:55 PM Don't mind the fool globaba, at my age i don't have manners i am the fool of all fools .
| |||||
Quote from: DaCutest on 5-12-2012 03:26 PM I Dacutest is behaving like a kid am the Highest chronic moronic moron de yeye fowl .
| |||||
Quote from: stephen153 on 5-12-2012 05:29 PM after u suspect am i saw u where u dey peep freely wetin come happen? Globala is the game!!!
| |||||
I just waka pass jeje dey laff dey go . Reply
| |||||
Quote from: zeigbo on 4-12-2012 10:06 PM Yeye people wey dey dis forum I hail una ;( Hmm! make ı just dey look People wey dey use double profile like globala (bouyantic) Emejuru (waka waka) ![]() ![]() ![]() For does of una wey dey find babe for joke forum una brain don knock make una go relationship forum For does of u wey no know any order English like emejuru way be wakawaka wey be say Na only chronic moron dey for him dictionary I sh*t on him The highest yeye people wey dey dis forum Na newrumour ![]() ![]() ![]() Omomaty she get small skor skor ![]() ![]() Stephen125 make I no talk toomuch make him no turn me to newbei ![]() Chummyli hmmm I reserve my comment Rehhannna my queen ![]() ![]() Jabanz him dey find wife for N/P keep working hard u go see oloriburuku ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 5-12-2012 05:26 PM Better better, buh ure still sad, y? ![]() got a hundred milion scenes in my mind all day
| |||||
Quote from: zeigbo on 4-12-2012 10:06 PM Yeye people wey dey dis forum I hail una ;( People wey dey use double profile like globala (bouyantic) Emejuru (waka waka) ![]() ![]() ![]() For does of una wey dey find babe for joke forum una brain don knock make una go relationship forum For does of u wey no know any order English like emejuru way be wakawaka wey be say Na only chronic moron dey for him dictionary I sh*t on him The highest yeye people wey dey dis forum Na newrumour ![]() ![]() ![]() Omomaty she get small skor skor ![]() ![]() Stephen125 make I no talk toomuch make him no turn me to newbei ![]() Chummyli hmmm I reserve my comment Rehhannna my queen ![]() ![]() Jabanz him dey find wife for N/P keep working hard u go see oloriburuku ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() una no say anything about this wey that chronic moronic moron post ? na wakawaka dey yab una abi? una never see anything yet .
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 5-12-2012 06:06 PM Hmm! make ı just dey look watin u wan do b4 ? Globala is the game!!!
| |||||
Quote from: wakawaka247 on 5-12-2012 06:12 PM una no say anything about this wey that chronic moronic moron post ? na wakawaka dey yab una abi? una never see anything yet . watin u wan do wen u never do b4??? Globala is the game!!!
| |||||
Quote from: globala on 5-12-2012 06:15 PM watin u wan do wen u never do b4??? mumu carry that your neck wey be like giraffe own . belle be like hippopotanus enter your hole chronic moronic moron ![]()
| |||||
i dey pitty u cuz i know ur village if anything happen to u, ur pple go come ask me! ReplyGlobala is the game!!!
| |||||
I just dey waka dey laff dey go Reply
| |||||
Gud, do wat u know how to do best by waking to unknown destination than insulting better ppl! ReplyGlobala is the game!!!
|
EFCC Nails Currency Smugglers At Kano Airport With Over $100K in Hidden Foreign Notes
Kidnap Ring Busted In Anambra: Four Arrested In Daring Night Raid
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)