yeye people (Page 5)

Date: 04-12-2012 10:06 pm (12 years ago) | Author: iyke
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9
- wakawaka247 at 5-12-2012 06:33 PM (12 years ago)
(m)
guy leave me na make i waka ,i no send you o! ,
Posted: at 5-12-2012 06:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- globala at 5-12-2012 06:35 PM (12 years ago)
(m)
ok i will leave u but not on credit!

Posted: at 5-12-2012 06:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 5-12-2012 06:49 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: globala on  5-12-2012 06:26 PM
Gud, do wat u know how to do best by waking to unknown destination than insulting  better ppl!

you realy don high , well i no blem  you, na kai kai cos am , lol i waka laff ni
Posted: at 5-12-2012 06:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 5-12-2012 06:53 PM (12 years ago)
(m)
i hail una all o ,abeg if any body don high with kai kai ( ogogoro) no follow me talk o! i dey very sensitive to that , no be insult .
i just dey waka jeje dey laff dey go
Posted: at 5-12-2012 06:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- globala at 5-12-2012 06:55 PM (12 years ago)
(m)
i will take u to club this nite make u see some goodies
cuz u need am!

Posted: at 5-12-2012 06:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 5-12-2012 07:02 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: globala on  5-12-2012 06:55 PM
i will take u to club this nite make u see some goodies
cuz u need am!

if na club for human i for go but i no like club wey dey inside forest , i no even like apes , i dey gun dem down . fine boy i nor go ,enjoy your clubing with your fellow fine boys, na waka i just dey waka dey laff dey go.
Posted: at 5-12-2012 07:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 5-12-2012 07:05 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  5-12-2012 06:57 PM
how many u don drink this evening

hahaha i no dey drink kai kai , na priest own i dey drink . Grin
Posted: at 5-12-2012 07:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- globala at 5-12-2012 07:28 PM (12 years ago)
(m)
laffing while sleeping!

Posted: at 5-12-2012 07:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 5-12-2012 11:32 PM (12 years ago)
(m)
 Shocked

Posted: at 5-12-2012 11:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 5-12-2012 11:56 PM (12 years ago)
(f)
Cheesy

Posted: at 5-12-2012 11:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 5-12-2012 11:59 PM (12 years ago)
(m)
 Angry

Posted: at 5-12-2012 11:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 6-12-2012 08:43 AM (12 years ago)
(m)
Be fast.... Pass fast

Posted: at 6-12-2012 08:43 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 6-12-2012 09:49 AM (12 years ago)
(m)
Y u change mind?

Posted: at 6-12-2012 09:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 6-12-2012 10:09 AM (12 years ago)
(m)
na kai kai dey worry him brain  Grin

Posted: at 6-12-2012 10:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 6-12-2012 12:40 PM (12 years ago)
(m)
he drınk am too much ı tellam make he dey do am small small he no hear cos me he took me 1hr 30mın to fınısh 5lıtr ı dey do am small small only tın wey ı dey hear for hım mouth be say he get away match today  Roll Eyes



 Cheesy

Posted: at 6-12-2012 12:40 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- globala at 6-12-2012 12:42 PM (12 years ago)
(m)
with who???

Posted: at 6-12-2012 12:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 6-12-2012 12:53 PM (12 years ago)
(m)
Ask Ram  Roll Eyes

Posted: at 6-12-2012 12:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 6-12-2012 01:57 PM (12 years ago)
(m)
Yeye

Posted: at 6-12-2012 01:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 6-12-2012 02:02 PM (12 years ago)
(f)
Huh?

Posted: at 6-12-2012 02:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 6-12-2012 02:25 PM (12 years ago)
(m)
Smh

Posted: at 6-12-2012 02:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9

Featured Discussions