draG9 at 21-03-2013 12:33 PM (12 years ago) (m) Flymama wetin b lashing? Lol..hw u dey na? Long time
On top of the world...in front of the crowd Posted: at 21-03-2013 12:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 abeg i just piss my pant Posted: at 21-03-2013 12:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Flymama wetin b lashing? Lol..hw u dey na? Long time
Me fine ohh, wht of u? I for giv u demonstration of perfect lashin But i tink my hubby nor go like am Posted: at 21-03-2013 12:47 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 21-03-2013 12:48 PM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-03-2013 12:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 21-03-2013 12:52 PM (12 years ago) (f) Me fine ohh, wht of u? I for giv u demonstration of perfect lashin But i tink my hubby nor go like am
 u for direct am to me naaaaaaaa
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-03-2013 12:52 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Maka also start to charge sef chai almost 5 yrs lashin, plus intrest No b small tins Posted: at 21-03-2013 12:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 21-03-2013 01:01 PM (12 years ago) (f) Maka also start to charge sef chai almost 5 yrs lashin, plus intrest No b small tins
Lmao
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-03-2013 01:01 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
draG9 at 21-03-2013 01:02 PM (12 years ago) (m) Me fine ohh, wht of u? I for giv u demonstration of perfect lashin But i tink my hubby nor go like am
Am good flymama n as per d demonstration, r u a learner?
On top of the world...in front of the crowd Posted: at 21-03-2013 01:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
How much we go charge am Posted: at 21-03-2013 01:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
draG9 at 21-03-2013 01:05 PM (12 years ago) (m) Dem tel u say I wan comit suicide?
On top of the world...in front of the crowd Posted: at 21-03-2013 01:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Am good flymama n as per d demonstration, r u a learner?
As i sabi evrytin finish i nor b learner Posted: at 21-03-2013 01:07 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 21-03-2013 01:09 PM (12 years ago) (f) Reply |
sophiebaby at 21-03-2013 01:11 PM (12 years ago) (f) How much we go charge am
u knw sey me i no dey demand na  na free of charge.. after the work.. u go shake me write cheque gimme.. no be person go tell u  i dey laugh o
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-03-2013 01:11 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
If d lashin no correct i go charge oh Posted: at 21-03-2013 01:14 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 21-03-2013 01:17 PM (12 years ago) (f) If d lashin no correct i go charge oh  na wa to u ooo.. u no suppose talk like dis.. u sabi my styles wen i dey take kill naaaaaaaaaaa
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-03-2013 01:17 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
If d man lay like dead pesin for bed i no want oh Posted: at 21-03-2013 01:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 21-03-2013 03:20 PM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-03-2013 03:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 21-03-2013 03:22 PM (12 years ago) (m) Even dose wit bulldog face
Lol@bulldog face  ****fall down from chair laughing*****
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 21-03-2013 03:22 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osarobo62 at 21-03-2013 03:53 PM (12 years ago) (m) lucky you ...she don reject my offer of Samsung Galaxy.  .....so i throw my support behind you. Posted: at 21-03-2013 03:53 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 21-03-2013 04:51 PM (12 years ago) (f) lol. dats typical naija babe for u
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 21-03-2013 04:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |