::)na wa o, guys dey lie well well, but some better one's still dey sha. mr level no known, him think say, everybodi go be like ham,and proff's mis spellin admit the guy spinning,na their way sha,no probs. :-* 8) ;D :D ;) :o Posted: at 20-06-2008 01:41 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
myragonza at 20-06-2008 07:32 AM (15 years ago) (f) What does the x mean
it mean XPLICIT.....
Posted: at 20-06-2008 07:32 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 20-06-2008 01:47 PM (15 years ago) (f) dats for the mis spelling ppl
if i face you here, you go run, cos i no the tricks wey you na frist the use as yahoo yahoo guys, lie lie na the main method wey u na dey use take the hammers gals, where their ways no even pure b4, why d new mugu no go support u,after all na the lie she go still belived, mis spelling my foot,over sabi,drop your cell phone number here, make i help you share ram to my guys coming to the country soon, cos na your way. lol. Posted: at 20-06-2008 01:47 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Brownizzzl at 20-06-2008 06:06 PM (15 years ago) (m) To be honest we lie for various reasons . Which could include LOVE! cos shit happens ! we sumtymes mess up nd cant help Messin Up. Aside That Nigerian Dudes Are Proud Egoistical dumbphyuks At least sum of us are but to honest, it has to happen sumtym or the other. Cos its lyk wt is xprected of us, if u dnt u mite neva gt dt dream girl bt when u gt gt her u find it hard to confess. To All My Brothers, Lieing mite help at 1st bt its nt worth it any girl wu cant stay wt what she see's can go to blazes ... If u calm down there are 20 waitin in line lie is short make an impact . be it gud or bad. Dnt mind me ITS JST LYK A GIFT I CAN'T CONTROL IT > BROWN BABAJIDE SIGMIN OUT > Posted: at 20-06-2008 06:06 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
vincenice at 20-06-2008 07:52 PM (15 years ago) (m) ::)na wa o, guys dey lie well well, but some better one's still dey sha.
u 4 say na all na aproko u be ladies be champion 4 lie. Posted: at 20-06-2008 07:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tender at 20-06-2008 10:16 PM (15 years ago) (f) se u no believe me ni? why do i have to lie to a lady when i get all she go trip for???
so tell me what did u have that will make her trip for u, just accept d fact dat all men lie and and dat include u . Posted: at 20-06-2008 10:16 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
akjasper at 20-06-2008 10:17 PM (15 years ago) (m) dats for the mis spelling ppl
if i face you here, you go run, cos i no the tricks wey you na frist the use as yahoo yahoo guys, lie lie na the main method wey u na dey use take the hammers gals, where their ways no even pure b4, why d new mugu no go support u,after all na the lie she go still belived, mis spelling my foot,over sabi,drop your cell phone number here, make i help you share ram to my guys coming to the country soon, cos na your way. lmao ,, the prb is dat i cant even understand wat u are trying to say,, pls make urself very clear so i can talk to you ,, srry i came late bt let plz come out in full force and say wht i wil understand then if i have talk i will let you knw. Posted: at 20-06-2008 10:17 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 20-06-2008 10:19 PM (15 years ago) (m) my broda, no be small thing ooh, u think say, easy for 2 face take sing that song, cos he eyes see sum tin,that my guy just dey use level for the babe, and she dey accept the lie lie level,non be wetin we they talk be this,gals dey like maga guys sha, no be their fault,like dis proff's miss spelling over sabi, hahahahahahahaha
ohh srry oo ; am nt Mr perfect like u guys normally claim to be ,bt empty vessels. Posted: at 20-06-2008 10:19 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
cuz dey r cheats.av had an experience.de r heartless and worthless.gurls be careful neva eva believe evritin a guy saiz Posted: at 20-06-2008 11:20 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Do women lie to men too? Of course. Most people lie sometimes. But just because everybody is doing something even occasionally, doesn’t mean it’s right. I also think most people accept there are gradations of lies or all lies are not equal. While it would be ideal if everyone told the truth, sometimes we fudge things to spare people’s feelings. “I can’t go tonight because I’m busy” rather than “I can’t go tonight because I find you terminally boring.” Posted: at 21-06-2008 02:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
suskinjay at 21-06-2008 09:55 AM (15 years ago) (m) ladies dont judge every body cos evrybody are bot the same if it werent for jack rose would have died but he gave his life for her Posted: at 21-06-2008 09:55 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
at least men lie. shows we re human. but wat of women who dont lie. mschhhheeewwwwww Posted: at 21-06-2008 11:09 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
tender at 21-06-2008 12:34 PM (15 years ago) (f) ladies dont judge every body cos evrybody are bot the same if it werent for jack rose would have died but he gave his life for her [/quote
meanin?
we are talkin about why do guys lie here not why do someone die for one another.anyway he die for love not lie for love. lamooooooooooooooo Posted: at 21-06-2008 12:34 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vincenice at 21-06-2008 05:24 PM (15 years ago) (m) se u no believe me ni? why do i have to lie to a lady when i get all she go trip for???
so tell me what did u have that will make her trip for u, just accept d fact dat all men lie and and dat include u . God forbid if i go lie no be 4 the other way. and i get every quality wey omo go take trip well well. Posted: at 21-06-2008 05:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Darksolen at 21-06-2008 05:27 PM (15 years ago) (m) i want to ask why girls always lie. Posted: at 21-06-2008 05:27 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
tender at 21-06-2008 08:06 PM (15 years ago) (f) se u no believe me ni? why do i have to lie to a lady when i get all she go trip for???
so tell me what did u have that will make her trip for u, just accept d fact dat all men lie and and dat include u . God forbid if i go lie no be 4 the other way. and i get every quality wey omo go take trip well well. so mr tell me all d qualilty dat u have , am waitin................... lamooooooooo Posted: at 21-06-2008 08:06 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tender at 21-06-2008 08:10 PM (15 years ago) (f) i want to ask why girls always lie.
pls remember dat we are not talkin about ladies here.d topic is why do men lie. Posted: at 21-06-2008 08:10 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Darksolen at 21-06-2008 10:01 PM (15 years ago) (m) i want to ask why girls always lie.
pls remember dat we are not talkin about ladies here.d topic is why do men lie. I just want to show you how feminist approach is it. Posted: at 21-06-2008 10:01 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
tender at 21-06-2008 10:12 PM (15 years ago) (f) i want to ask why girls always lie.
pls remember dat we are not talkin about ladies here.d topic is why do men lie. I just want to show you how feminist approach is it. then how Posted: at 21-06-2008 10:12 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Vixenx at 22-06-2008 01:35 AM (15 years ago) (f) Guys lie for reasons too long to fit on this page. Posted: at 22-06-2008 01:35 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |