


Posted: at | |
![]() ![]() ![]()
| |||||
hehehehe i bn tnk say na only newbeans dey do -pb4, hb4, sb4 tb4..... hehehehe. nice one Reply
| |||||
which kind rubbish be this one.... una too de remix kai ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
na new model rubbish of remix.....u no like am? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
remix de mk person purge ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
Quote from: omomarty on 19-08-2013 08:54 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() dont cry ı go gıve u anoda garrı ı get am plenty wıth anoda tın ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
eeyi EXp u no even tell me say na u be d distributor.. abeg my dog need some ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
Quote from: francischi on 19-08-2013 03:37 PM eeyi EXp u no even tell me say na u be d distributor.. abeg my dog need some u sure say ıf ı gıve ur dog u no go folo am drınk am? ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
wait mk my dog reply you Replymy boos no de phyukup oooo watch ur back You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
Quote from: francischi on 19-08-2013 04:00 PM wait mk my dog reply you na alabı be ur dog? my boos no de phyukup oooo watch ur back ![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
how u take knw? u be witch kai na alabi ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
waıtıng for alabı reply!! Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
she de do work for me she de cum ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 19-08-2013 03:33 PM Yes dont cry ı go gıve u anoda garrı ı get am plenty wıth anoda tın ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 19-08-2013 04:02 PM na alabı be ur dog? expertbright, u don yeye finish. kai, uwho do u ds kain tn? d person mean u o ![]() ![]()
| |||||
Quote from: francischi on 19-08-2013 04:06 PM how u take knw? u be witch kai na alabi francischi, na wa 4 u o . u self wan join expertbright abi? u no go like d end result o
| |||||
Quote from: alabi22 on 21-08-2013 10:44 AM francischi, na wa 4 u o . u self wan join expertbright abi? u no go like d end result o ![]() ![]() ![]() ![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
Quote from: alabi22 on 21-08-2013 10:43 AM expertbright, u don yeye finish. kai, uwho do u ds kain tn? d person mean u o seconded
| |||||
i no say u go support am ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
Quote from: francischi on 21-08-2013 01:02 PM i no say u go support am shattap there who call u put 4 d matter ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned