All nigerians abroad asked to go back home (Page 3)

Date: 11-07-2009 12:17 pm (15 years ago) | Author: berries
1 2 [3]
- blizzyberth at 12-07-2009 12:37 AM (15 years ago)
(f)
i beg i non be BRO.. i be girl ooo..

Posted: at 12-07-2009 12:37 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- blizzyberth at 12-07-2009 12:38 AM (15 years ago)
(f)
Metrix, if you read watin i send go give enjoyment.. i non be MAN..  my name be like mand own???

Posted: at 12-07-2009 12:38 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- enjoyment at 12-07-2009 12:39 AM (15 years ago)
(m)
u be babe i just korrect mysef u supposed c am if dey read well b4 u post comment...lol

Posted: at 12-07-2009 12:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 12-07-2009 12:40 AM (15 years ago)
(m)
which kind name b dat sef?

Posted: at 12-07-2009 12:40 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 12-07-2009 12:41 AM (15 years ago)
(m)
haaa..every body na man...ok sorry ma

i thnk am in order..anyway,i'll com bak in read it.

do u know y am not botherd is bcos am already in9ja Grin

Posted: at 12-07-2009 12:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 12-07-2009 12:43 AM (15 years ago)
(m)
abi dem go depot me frm 9ja?Smiley)

Posted: at 12-07-2009 12:43 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 12-07-2009 12:44 AM (15 years ago)
(m)
no way bro, ur home na ur home nufin do u bro

Posted: at 12-07-2009 12:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 12-07-2009 12:47 AM (15 years ago)
(m)
blizzy where went u?

Posted: at 12-07-2009 12:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 12-07-2009 12:51 AM (15 years ago)
(m)
thnx enjoy..my home na my home...

eigther goog or bad

Posted: at 12-07-2009 12:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 12-07-2009 12:54 AM (15 years ago)
(m)
abi oooooo,
na yeye pikin dey use left hand dey point him papa house

Posted: at 12-07-2009 12:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 12-07-2009 01:04 AM (15 years ago)
(m)
abi

Posted: at 12-07-2009 01:04 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 12-07-2009 01:08 AM (15 years ago)
(m)
yes na abi no b so? bro na sooooooooooooo

Posted: at 12-07-2009 01:08 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 12-07-2009 01:28 AM (15 years ago)
(m)
all korrect

Posted: at 12-07-2009 01:28 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 12-07-2009 01:48 AM (15 years ago)
(m)
zap!

Posted: at 12-07-2009 01:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rbest at 12-07-2009 05:24 PM (15 years ago)
(f)
@ poster, dnt ask queston cos u want to ask, ask reasonable question ok? u must not send topics, u can only play around like odas
Posted: at 12-07-2009 05:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Enyinn at 28-11-2011 02:54 PM (13 years ago)
(m)
YOU DEY CRAZ? WAITEN DEY WORRY YOU ?
GO BACK TO DO WHAT?
Posted: at 28-11-2011 02:54 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- freeadvice at 13-03-2012 08:03 PM (13 years ago)
(m)
GO WHERE, EVEN YOU THE POSTER IF AFTER MANY FASTING AND PRAYERS YOU GET TO HEAVEN,  ONLY TO BE ASKED TO CROSS OVER TO HELL I BETT YOU WILL REBUKE THE PERSON, ONE QUESTION FOR YOU, HOW OLD ARE YOU? HAVE YOU EVER SEEN 365 DAYS (ONE YEAR) WITH OUT POWER FAILIOUR? I GUESS NO BUT A 40 YRS OLD PERSON ABROAD WILL TELL YOU HE HAS NEVER EXPIRIENCED A MINIUTE OF POWER FAILIOUR. RETHINK THAT YOUR QUESTION ABEG
Posted: at 13-03-2012 08:03 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- chicco77 at 18-06-2012 10:36 AM (12 years ago)
(f)
POSTER U DEY CRAZ
Posted: at 18-06-2012 10:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- YUJIEFEM at 18-06-2012 12:57 PM (12 years ago)
(m)
Noooooooooooooooooo way,  no single Chance, 4 where? is it frm Paradise 2 Hell Fire?

Poter i beg if na Joke i beg stop am oooooooooooooooooooooo. Go do wating? i don try am, E no just work out.

The usual saying in NIJA, E NO DEY WORK OUT LIKE DAT.

I BEG MAKE NIJA DEY ON IT'S OWN, MAKE ABROAD DEY.

MAKE EVERYBODY CHOOSE WHERE IN GO LIVE.

AT LIST THERE IS RIGHT 2 LEAVE OR LIFE

THAX A LOT
Posted: at 18-06-2012 12:57 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- dickman2 at 19-08-2012 11:05 PM (12 years ago)
(m)
hmmm.
Posted: at 19-08-2012 11:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions