Is funny how dis girls will inbox u and if u reply they won't reply back..I mean what does dat mean..why do they inbox in d 1st place when they know they won't chat with u..I mean is so immature to me or is it a pride?
Posted: at 5-11-2013 09:34 AM (11 years ago) | Gistmaniac
jossy4reall at 6-11-2013 09:33 AM (11 years ago) (m)
Quote from: youngrashy on 5-11-2013 06:51 PM
Dem plenty na..no b only np dem dey do dis...
give me the list of those wey be members of NP...I want to inbox dem and know the reason why they behave like that....for those wey no be NP members,,send dia user name to EFCC for interrogation
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 6-11-2013 09:33 AM (11 years ago) | Hero
yinkaolu_1 at 6-11-2013 01:38 PM (11 years ago) (m)
it's just plain dumbness... you never see when a girl by herself go send you add request, you go accept and be like: hey there, im XYZ, may I meet you please?, and the yeye girl go reply you: "Why"?.
omo na End of Discussion be that oo, I don remove your whining face for my list sharp sharp!
Posted: at 6-11-2013 01:38 PM (11 years ago) | Gistmaniac
youngrashy at 6-11-2013 10:16 PM (11 years ago) (m)
Quote from: jossy4reall on 6-11-2013 09:33 AM
give me the list of those wey be members of NP...I want to inbox dem and know the reason why they behave like that....for those wey no be NP members,,send dia user name to EFCC for interrogation
Na work u give me soo
Posted: at 6-11-2013 10:16 PM (11 years ago) | Gistmaniac
youngrashy at 6-11-2013 10:22 PM (11 years ago) (m)
Quote from: yinkaolu_1 on 6-11-2013 01:38 PM
it's just plain dumbness... you never see when a girl by herself go send you add request, you go accept and be like: hey there, im XYZ, may I meet you please?, and the yeye girl go reply you: "Why"?.
omo na End of Discussion be that oo, I don remove your whining face for my list sharp sharp!
No mind dem...some of 'em can b so irritating..
Posted: at 6-11-2013 10:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac