pancho at 1-08-2009 05:43 PM (15 years ago) (m) i still hold my position dat naija no go help anybody. if u tink orderwise u ar deceiving urself.
Posted: at 1-08-2009 05:43 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
enjoyment at 1-08-2009 05:50 PM (15 years ago) (m) den na who dey helep me wey i dey enjoy mysef like this now?
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 1-08-2009 05:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 1-08-2009 09:30 PM (15 years ago) (m) den wat are u doing in Russia? na ur country?
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 1-08-2009 09:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellygold at 1-08-2009 10:02 PM (15 years ago) (f) den wat are u doing in Russia? na ur country?
Enjoyment ur blood de hot, y u dey attack d woman now lol  , i no dey sha Posted: at 1-08-2009 10:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 1-08-2009 10:10 PM (15 years ago) (m) u see as she just begin to dey talk about naija gurls like say Russia na better country wey naija dey go sef not to talk of say make dem dey f...kup there.... i sabi our ladies we 2 respect ursef,see yeye f...l we dey lay yeye egg...... i don provoke....ok i don cool down......haba small thing naija babes wetin sef who u be sef?
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 1-08-2009 10:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellygold at 1-08-2009 10:26 PM (15 years ago) (f) u see as she just begin to dey talk about naija gurls like say Russia na better country wey naija dey go sef not to talk of say make dem dey f...kup there....
i sabi our ladies we 2 respect ursef,see yeye f...l we dey lay yeye egg......
i don provoke....ok i don cool down......haba small thing naija babes wetin sef who u be sef?
Never provoke o Posted: at 1-08-2009 10:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 1-08-2009 10:27 PM (15 years ago) (m) haba just listen to the old woman....wetin she dey find 4 outside @ dis age sef?
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 1-08-2009 10:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 1-08-2009 10:35 PM (15 years ago) (m) wow, omo this don dey famous for one thing at least, not corruption but prostitution Posted: at 1-08-2009 10:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellygold at 1-08-2009 10:44 PM (15 years ago) (f) haba just listen to the old woman....wetin she dey find 4 outside @ dis age sef?
Enjoyment but u saf, how u tak no say d woman don old, u know am b4, abi una don first .... lol Posted: at 1-08-2009 10:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 1-08-2009 11:43 PM (15 years ago) (m) na u sabi oooooo.make u look her pic na , she just dey make me dey provoke..... all d better fresh fish p soup wey i just finish eating she wan spoil am.... plz no remind me of dis old woman again plzz biko Nne
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 1-08-2009 11:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rbest at 2-08-2009 05:31 PM (15 years ago) (f) where the pepper soup dey Posted: at 2-08-2009 05:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellygold at 2-08-2009 09:45 PM (15 years ago) (f) where the pepper soup dey
IN D......... Posted: at 2-08-2009 09:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 2-08-2009 10:03 PM (15 years ago) (m) oh d p soup don finish since yesterday...lol rbest don wark everytin finish only her..... ask her 4 ur own....
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 2-08-2009 10:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 3-08-2009 03:05 PM (15 years ago) (m) passing
Posted: at 3-08-2009 03:05 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rbest at 3-08-2009 09:21 PM (15 years ago) (f) am only salivating by the smell of that soup Posted: at 3-08-2009 09:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 4-08-2009 09:30 AM (15 years ago) (m) haha
Posted: at 4-08-2009 09:30 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ngfineface at 2-09-2015 10:38 AM (9 years ago) (f) Just passing by Posted: at 2-09-2015 10:38 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
true talk Posted: at 2-09-2015 10:41 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
true talk Posted: at 2-09-2015 03:35 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bayonel3 at 2-09-2015 03:49 PM (9 years ago) (m) 9ja don spoil everwhere
I scour the world wide web to bring you interesting stories from around the globe. bayonel3@gmailcom Posted: at 2-09-2015 03:49 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |