stephen e be like say u dey for ur leisure time abi?....alabi wey don smoke weed finish,,,come take snuff join,,na im u dey follow talk
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-12-2013 06:50 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
No be those grass wey u dey give ur snakes for jungle be dat?....make u carry am waka dey go jungle naa
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-12-2013 06:57 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 11-12-2013 07:01 PM (11 years ago) (f) jossy u no b my friend again. u wey u say make i cover u, u con come hia dey talk wetin i no do & u stephen con dey folow jossy~ una tnk say i dey hallucinate? Posted: at 11-12-2013 07:01 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 11-12-2013 07:09 PM (11 years ago) (f) ehnehn. na wetin i won hear since b dat. thnk u stephen ~ u r A good boy. no folow jossy foot step o Posted: at 11-12-2013 07:09 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no say make you chop am oooo i say make u pef am
no,, I no nid to
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-12-2013 07:26 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
jossy u no b my friend again. u wey u say make i cover u, u con come hia dey talk wetin i no do & u stephen con dey folow jossy~ una tnk say i dey hallucinate?
wetin u dey cover me for?,,I no dey do bad thing naa...and u come dey advise stephen make him no follow me abi...make I see weda na u im go follow
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-12-2013 07:33 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 11-12-2013 08:28 PM (11 years ago) (f) u won beat am if e folow me ni? Posted: at 11-12-2013 08:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
so alabi is a girl Posted: at 11-12-2013 09:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no,,alabi is a woman
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-12-2013 09:26 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
its a lie oo. alabi is a m****y Posted: at 11-12-2013 09:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u won beat am if e folow me ni?
I no go beat naa,,but I kno say he no fit follow u cuz e don teey wey we dey for the game no be tata,,,and he no fit leave the team wey he join me form come follow ur new yeye team wey neva register dia name for the league
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-12-2013 09:48 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 12-12-2013 08:07 AM (11 years ago) (f) hehehehe lmao. jossy, jossy, jossy how many times i call u? no worry, i don notice u. lolz Posted: at 12-12-2013 08:07 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 12-12-2013 08:10 AM (11 years ago) (f) its a lie oo. alabi is a m****y
wetin? ok, fear dey catch u 4 d nonsense u won talk Posted: at 12-12-2013 08:10 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
franel at 12-12-2013 08:22 AM (11 years ago) (m) I can't imagine that. Because you aren't such a person to be ban. But it'll be too bad of such a person to do that if it is true.
Common sense is indeed not common.  Posted: at 12-12-2013 08:22 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
hehehehe lmao. jossy, jossy, jossy how many times i call u? no worry, i don notice u. lolz
Notice ke,,,if na now u dey notice me for hia den u must be ban forever,,with reason
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-12-2013 09:17 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 12-12-2013 11:57 AM (11 years ago) (f) hmmm wetin de smell here Posted: at 12-12-2013 11:57 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 12-12-2013 02:44 PM (11 years ago) (f) I can't imagine that. Because you aren't such a person to be ban. But it'll be too bad of such a person to do that if it is true.
thanks Franel. how u dey? long time Posted: at 12-12-2013 02:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 12-12-2013 03:02 PM (11 years ago) (f) Notice ke,,,if na now u dey notice me for hia den u must be ban forever,,with reason
hehehehehehehe... jossy, jossy, u rily made me laugh. i no say u must 2 talk. lolz Posted: at 12-12-2013 03:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 12-12-2013 04:23 PM (11 years ago) (f) Posted: at 12-12-2013 04:23 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 12-12-2013 05:47 PM (11 years ago) (f) wetin? u don join dem ba? Posted: at 12-12-2013 05:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |