zeigbo at 17-12-2013 02:04 AM (11 years ago) (m) Passin with full speed
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 17-12-2013 02:04 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 17-12-2013 06:57 AM (11 years ago) (f) half speed nko?tufiakwa Posted: at 17-12-2013 06:57 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 17-12-2013 07:24 AM (11 years ago) (m) Reply |
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 17-12-2013 08:13 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
beejaybabs at 17-12-2013 12:23 PM (11 years ago) (m) Abi quarter speed sef
"Big or small, there's a difference only you can make." Posted: at 17-12-2013 12:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 17-12-2013 02:04 PM (11 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 17-12-2013 02:04 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 18-12-2013 07:57 AM (11 years ago) (f) u dey wonder 4 una yeye abi Posted: at 18-12-2013 07:57 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 18-12-2013 12:09 PM (11 years ago) (f) na ur yeye pass Posted: at 18-12-2013 12:09 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 18-12-2013 02:18 PM (11 years ago) (f) ok zeigbo ba? Posted: at 18-12-2013 02:18 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 18-12-2013 04:19 PM (11 years ago) (f) i de find my laff de go abeg anybody wey see am make e tell me Posted: at 18-12-2013 04:19 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i de find my laff de go abeg anybody wey see am make e tell me  ur laff dey my room
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-12-2013 06:15 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
tankNZ at 18-12-2013 07:27 PM (11 years ago) (m) I get it xD Posted: at 18-12-2013 07:27 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zeigbo at 18-12-2013 11:04 PM (11 years ago) (m) ok zeigbo ba?
dem don tear u slap b4?
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 18-12-2013 11:04 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 19-12-2013 07:49 AM (11 years ago) (f) zeigbo, na me u dey ask dat yeye question? u 2 like slap, but i sure say dem neva slap u d kain slap wey 4 3 whole days convulsion go hold u. yeye boy Posted: at 19-12-2013 07:49 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 19-12-2013 02:57 PM (11 years ago) (f) ur laff dey my room
i ask you? olofofo................... Posted: at 19-12-2013 02:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 19-12-2013 04:38 PM (11 years ago) (m) No mind dat yeye boi
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 19-12-2013 04:38 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i ask you? olofofo...................
my goodness no go kill me,,,,if I no help u kip ur laff now u for lost am...u know hw long u have been away....now I don help u kip am well,,e come turn to bad thing
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-12-2013 06:03 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
No mind dat yeye boi  Zeigbo I no know wetin u dey stroll up and down dey look for sef.....come take moni go buy biscuit
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-12-2013 06:04 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 19-12-2013 06:16 PM (11 years ago) (f) u won take am do ritual ba? zeigbo no mind am oo Posted: at 19-12-2013 06:16 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Zeigbo be d chief priest for him village naa,,,na him dey give food to dia village oracle,,,d biscuit na him and d oracle go eat am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-12-2013 06:19 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |