For women... YYYYY oya lets vote (Page 2)

Date: 22-12-2013 1:02 pm (11 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
1 [2] 3 4 5
- ExpertTbright at 23-12-2013 08:54 PM (11 years ago)
(m)
Na that yeye wey u add to ur cmt i take know say no be my own expert u are talking to

Posted: at 23-12-2013 08:54 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-12-2013 07:11 AM (11 years ago)
(m)
alabi na wen u mention yeye na im I know say u don dey dream again...cuz na im be wetin u dey tal for dream all d time

Posted: at 24-12-2013 07:11 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 24-12-2013 08:00 AM (11 years ago)
(f)
disclaimer notice~ NP, jossy & expert dey deny demselves. If any one comes out as d above names, na dia incarnate b dat. NP ~ beware of ghosts in form of expert & jossy
Posted: at 24-12-2013 08:00 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 09:33 AM (11 years ago)
(f)
these children never sweep house'
so una de outside de play abi?
make una papa ajanni come back
Posted: at 24-12-2013 09:33 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:20 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 23-12-2013 07:33 AM
av u forgotten that u are talking to the chairman of barber association  Roll Eyes

guy abeg go chill for one side jare
Posted: at 24-12-2013 01:20 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:23 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 23-12-2013 07:47 AM
omomarty I kno say I no be ur man...but na like dis u dey take talk to ur man??...yes or no

tank God say u say u nor b my man so u can never b my man. nd secondly NO i nor de talk to my man like dat so?
Posted: at 24-12-2013 01:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:26 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 24-12-2013 09:33 AM
these children never sweep house'
so una de outside de play abi?
make una papa ajanni come back

 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 24-12-2013 01:26 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 01:26 PM (11 years ago)
(f)
better for u
this guy for tear ur bra
Posted: at 24-12-2013 01:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:28 PM (11 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 24-12-2013 01:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 01:38 PM (11 years ago)
(f)
wetin?
Posted: at 24-12-2013 01:38 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:50 PM (11 years ago)
(f)
e concern u? bbc
Posted: at 24-12-2013 01:50 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 01:52 PM (11 years ago)
(f)
olofofo
Posted: at 24-12-2013 01:52 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 24-12-2013 01:54 PM (11 years ago)
(f)
tatafo, telephone witout no battery
Posted: at 24-12-2013 01:54 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-12-2013 02:25 PM (11 years ago)
(f)
akamu without sugar
Posted: at 24-12-2013 02:25 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 24-12-2013 07:22 PM (11 years ago)
(f)
hehhehehehehe. ds rakelly don drink
Posted: at 24-12-2013 07:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 25-12-2013 09:52 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 24-12-2013 01:23 PM
tank God say u say u nor b my man so u can never b my man. nd secondly NO i nor de talk to my man like dat so?

so dey add small respect for me sometimes make I no vex go beat ur man one day

Posted: at 25-12-2013 09:52 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 25-12-2013 03:01 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 25-12-2013 09:52 AM
so dey add small respect for me sometimes make I no vex go beat ur man one day

 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy make i first laff small................. u b yokozuma? even if u b yokozuma u nor go fit even beat fly talkless say my man. guy u funny ooooooooo if my man beat u finish e go give u to him younger brodas make them panel beat too. make u see weda u shame go let u go house
Posted: at 25-12-2013 03:01 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 25-12-2013 08:07 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 25-12-2013 03:01 PM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy make i first laff small................. u b yokozuma? even if u b yokozuma u nor go fit even beat fly talkless say my man. guy u funny ooooooooo if my man beat u finish e go give u to him younger brodas make them panel beat too. make u see weda u shame go let u go house

I no be Yokozuna and every body know say Yokozuna don die so na only dead pple he fit beat....but I just dey tell u make u no come one day u no go recognize ur man again....den dem go tell u say na one guy like dat come beat am.....may be u go ask Jackie Chan or Jet Li who I be

Posted: at 25-12-2013 08:07 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-12-2013 12:45 AM (11 years ago)
(m)
Jossy No worry urself
İ just dey come from her shop
İ go ask her weda she don ever see the way brick layer dey beat psn b4
No worry urself jossy
İ ask am with frankly vace to let her know the kind work wey u dey do and i even tell her say for over 2months now dey never pay u con tell her say na everything u go going together for am
she no con talk anything

Posted: at 27-12-2013 12:45 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 27-12-2013 06:32 AM (11 years ago)
(f)
>>>>>>>>>>>>>>>>
Posted: at 27-12-2013 06:32 AM (11 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  2. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  3. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  4. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  7. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  8. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  9. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  10. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions