For women... YYYYY oya lets vote (Page 4)

Date: 22-12-2013 1:02 pm (11 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
1 2 3 [4] 5
- ExpertTbright at 31-12-2013 12:36 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 30-12-2013 10:35 PM
mtcheeeeeeeeeeeeeeeeew confusione don enter all of una body.
jossy why u no dey shame?
See as that small girl hiss on u, u no fit do anything if na me now u go dey fumble say notn dey happen  Angry  ur problem be say na psn wey go quickly brake ur jaw u dey like to dey folo fight  Angry

Posted: at 31-12-2013 12:36 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jabanz at 31-12-2013 01:09 AM (11 years ago)
(m)
yeye..... smh4expertb

Posted: at 31-12-2013 01:09 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 31-12-2013 03:04 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 31-12-2013 12:36 AM
jossy why u no dey shame?
See as that small girl hiss on u, u no fit do anything if na me now u go dey fumble say notn dey happen  Angry  ur problem be say na psn wey go quickly brake ur jaw u dey like to dey folo fight  Angry

heartless boy....u no dey mercy for person?...u see say she get mtcheeeeeeeeeeeeeeeeew problem and u wan beat her join again....u wan kill am? make u remove dat ur animal heart and use human heart sometimes...yeye boy

Posted: at 31-12-2013 03:04 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 31-12-2013 06:23 AM (11 years ago)
(f)
tailor wey dey do like carpenter na suegbe oooo
Posted: at 31-12-2013 06:23 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 31-12-2013 09:21 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jabanz on 31-12-2013 01:09 AM
yeye..... smh4expertb
seee, if i wipe u slap for that ur dirty mouth if blood no full am don't call me uncle again Angry
U no since wen u brush last? Hun? Take time

Posted: at 31-12-2013 09:21 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 31-12-2013 09:26 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 31-12-2013 06:23 AM
tailor wey dey do like carpenter na suegbe oooo
alabi so jossy don became tailor bcos of new year?
U beta tell ur bf make he go back to in carpentory work Undecided
Na food pple dey find nao no be clothe nobody dey buy clothe again  Undecided bera tell ram b4 hunger killam

Posted: at 31-12-2013 09:26 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 31-12-2013 09:31 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 31-12-2013 03:04 AM
heartless boy....u no dey mercy for person?...u see say she get mtcheeeeeeeeeeeeeeeeew problem and u wan beat her join again....u wan kill am? make u remove dat ur animal heart and use human heart sometimes...yeye boy
see as smoke dey flow for in mouth God of mercy  Shocked
They talk am say anything wey psn do enter new year na in he go take end am  Sad
So u smoke enter 2013 u still won smoke enter 2014 u this yeye boy hun?

Posted: at 31-12-2013 09:31 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jabanz at 31-12-2013 10:12 AM (11 years ago)
(m)
hope say dah brush wey ah borrow u still dey

Posted: at 31-12-2013 10:12 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 31-12-2013 11:14 AM (11 years ago)
(m)
pls, make una no let una craze enter new year o
Posted: at 31-12-2013 11:14 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 31-12-2013 08:55 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 31-12-2013 09:26 AM
alabi so jossy don became tailor bcos of new year?
U beta tell ur bf make he go back to in carpentory work Undecided
Na food pple dey find nao no be clothe nobody dey buy clothe again  Undecided bera tell ram b4 hunger killam
lmao. expert
Posted: at 31-12-2013 08:55 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 1-01-2014 04:00 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 31-12-2013 12:36 AM
jossy why u no dey shame?
See as that small girl hiss on u, u no fit do anything if na me now u go dey fumble say notn dey happen  Angry  ur problem be say na psn wey go quickly brake ur jaw u dey like to dey folo fight  Angry

na yeye de worry u
Posted: at 1-01-2014 04:00 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 1-01-2014 04:01 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 31-12-2013 03:04 AM
heartless boy....u no dey mercy for person?...u see say she get mtcheeeeeeeeeeeeeeeeew problem and u wan beat her join again....u wan kill am? make u remove dat ur animal heart and use human heart sometimes...yeye boy

a u get mtcheeeeeeeeeeeeeeew problem nonsense man Angry Angry Angry
Posted: at 1-01-2014 04:01 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mary11 at 1-01-2014 06:06 PM (11 years ago)
(m)
Alabi

Posted: at 1-01-2014 06:06 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 1-01-2014 11:22 PM (11 years ago)
(f)
If yeye de run.. Yeye de folo am so make una continua

Posted: at 1-01-2014 11:22 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 2-01-2014 07:01 PM (11 years ago)
(m)
İ jump fence back
                          <

Posted: at 2-01-2014 07:01 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 3-01-2014 12:39 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 3-01-2014 12:39 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 4-01-2014 01:43 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  1-01-2014 04:01 PM
a u get mtcheeeeeeeeeeeeeeew problem nonsense man Angry Angry Angry
tell the yeye boy. That boi dey fall my hand well well

Posted: at 4-01-2014 01:43 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 4-01-2014 06:58 PM (11 years ago)
(m)
yeye forum
Posted: at 4-01-2014 06:58 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 4-01-2014 10:15 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on  4-01-2014 01:43 PM
tell the yeye boy. That boi dey fall my hand well well

na wetin do ur mouth? y u nor help me tell ram Roll Eyes
Posted: at 4-01-2014 10:15 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 5-01-2014 12:20 AM (11 years ago)
(m)
yeye site
Posted: at 5-01-2014 12:20 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  2. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  3. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  4. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  7. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  8. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  9. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  10. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions