Jossy No worry urself İ just dey come from her shop İ go ask her weda she don ever see the way brick layer dey beat psn b4 No worry urself jossy İ ask am with frankly vace to let her know the kind work wey u dey do and i even tell her say for over 2months now dey never pay u con tell her say na everything u go going together for am she no con talk anything
my boy help me tell it ooo...and also let am know say e fit be u I go send,, just as u dey come back and branch to her shop,,d same way u go carry ur brick layer tools branch her man house and lay some bricks on him before u return home
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 08:35 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 28-12-2013 09:43 AM (11 years ago) (m) flying wit my magic carpet Posted: at 28-12-2013 09:43 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 28-12-2013 06:32 PM (11 years ago) (f) I no be Yokozuna and every body know say Yokozuna don die so na only dead pple he fit beat....but I just dey tell u make u no come one day u no go recognize ur man again....den dem go tell u say na one guy like dat come beat am.....may be u go ask Jackie Chan or Jet Li who I be
guy u nor fit do nothin u hear me................. not even dat hausa fly ajanni u go fit beat talkless say my guy. Posted: at 28-12-2013 06:32 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 28-12-2013 06:34 PM (11 years ago) (f) Jossy No worry urself İ just dey come from her shop İ go ask her weda she don ever see the way brick layer dey beat psn b4 No worry urself jossy İ ask am with frankly vace to let her know the kind work wey u dey do and i even tell her say for over 2months now dey never pay u con tell her say na everything u go going together for am she no con talk anything
guy na wetin b ur own for inside? nor let me face ooooooooooooooo so u better take ur tyme guy na wetin concern u for dis matter now? noe let me face u oooooooooooooo Posted: at 28-12-2013 06:34 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 28-12-2013 06:36 PM (11 years ago) (f) my boy help me tell it ooo...and also let am know say e fit be u I go send,, just as u dey come back and branch to her shop,,d same way u go carry ur brick layer tools branch her man house and lay some bricks on him before u return home
u nor see as yeye de worry two of una? mtcheeeeeew Posted: at 28-12-2013 06:36 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Aalladinn at 28-12-2013 07:47 PM (11 years ago) (m) yeye movie of d year jossy omomarty expert alabi nd introducing ( stevo lala ) d name of d movie na ( yeye house of commotion ) SMH Posted: at 28-12-2013 07:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
guy u nor fit do nothin u hear me................. not even dat hausa fly ajanni u go fit beat talkless say my guy.
no expect say na me go meet am,,,I no go waste my time for him.....my boy expert go ruff handle him wit his brick layer hand...u know say him job na brick layer
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 08:38 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 29-12-2013 03:14 PM (11 years ago) (f) omg. yeye in practice Posted: at 29-12-2013 03:14 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Aalladinn at 29-12-2013 08:59 PM (11 years ago) (m) u b dia mama Posted: at 29-12-2013 08:59 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no expect say na me go meet am,,,I no go waste my time for him.....my boy expert go ruff handle him wit his brick layer hand...u know say him job na brick layer
y this boy dey direct his own wahala to me  No be u i help go tell psn say u go con beat am for in chop? Ehn? If i speed slap ur face u no go see road for 3 days na me dey tell u
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 30-12-2013 12:58 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
yeye movie of d year
jossy omomarty expert alabi
nd introducing ( stevo lala ) d name of d movie na ( yeye house of commotion ) SMH
all this kind small boy wey no dey wear pant come forum na for that ur small tenis i go slap u now if u no mind ur speech hia
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 30-12-2013 01:00 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
guy na wetin b ur own for inside? nor let me face ooooooooooooooo so u better take ur tyme guy na wetin concern u for dis matter now? noe let me face u oooooooooooooo
babe u dey warn me abi wetin u dey do?  Na my own go worst pass Jossy still look u me i no be brick layer like him na office work i dey do but na my own go worst pass na anything wey i see na in i go dey nak u
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 30-12-2013 01:04 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 30-12-2013 01:25 PM (11 years ago) (m) all this kind small boy wey no dey wear pant come forum na for that ur small tenis i go slap u now if u no mind ur speech hia
hey TINY DICK , wtf is wrong wit u Posted: at 30-12-2013 01:25 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
y this boy dey direct his own wahala to me  No be u i help go tell psn say u go con beat am for in chop? Ehn? If i speed slap ur face u no go see road for 3 days na me dey tell u na tomorrow be ur deadline...u go go to her boyfriend house and show him the stuff u are made of...but if u allow dat girl deceive u eehh,, den u go wash her pant and bra for six months,, no payment
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-12-2013 04:30 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 30-12-2013 09:01 PM (11 years ago) (m) Posted: at 30-12-2013 09:01 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 30-12-2013 10:28 PM (11 years ago) (f) yeye movie of d year
jossy omomarty expert alabi
nd introducing ( stevo lala ) d name of d movie na ( yeye house of commotion ) SMH
guy i nor knw as u take run comot from dat psychiatric hospital but ur madness nor get limit. u better go back before it si too late................. just sisterly advice Posted: at 30-12-2013 10:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 30-12-2013 10:30 PM (11 years ago) (f) no expect say na me go meet am,,,I no go waste my time for him.....my boy expert go ruff handle him wit his brick layer hand...u know say him job na brick layer
guy make u nd expert go sleep jare.................. i say una nor go fit beat dat hausa fly talklesssay my man. Posted: at 30-12-2013 10:30 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 30-12-2013 10:31 PM (11 years ago) (f) y this boy dey direct his own wahala to me  No be u i help go tell psn say u go con beat am for in chop? Ehn? If i speed slap ur face u no go see road for 3 days na me dey tell u u nor see u now.............. u nor see say confusion don enter u nd jossy body. yeye people Posted: at 30-12-2013 10:31 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 30-12-2013 10:34 PM (11 years ago) (f) babe u dey warn me abi wetin u dey do?  Na my own go worst pass Jossy still look u me i no be brick layer like him na office work i dey do but na my own go worst pass na anything wey i see na in i go dey nak u no i nor de warn u na warm i de warm u.................. u better mind ur business before i pour old water for ur body Posted: at 30-12-2013 10:34 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 30-12-2013 10:35 PM (11 years ago) (f) na tomorrow be ur deadline...u go go to her boyfriend house and show him the stuff u are made of...but if u allow dat girl deceive u eehh,, den u go wash her pant and bra for six months,, no payment
mtcheeeeeeeeeeeeeeeeew confusione don enter all of una body. Posted: at 30-12-2013 10:35 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |