why babe wey dey abroad only feel dats nobody reach dem wey dey come naija? wetin special about abroad self?? one babe wan 4 my hand ystday becos she just come from Germany but i come place am 4 where she belong.
Posted: at 12-08-2009 07:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
HMMM.U KNOW IS NOT EASY TO LIVE IN A FOREIGN LAND..SO WHEN DEY GO HOME LET THEM BE PROUDE DEY SUFFER ENOUGH OUTSIDE TO GO HOME AND BE PROUD SMALL...I THINK NOTHING WRONG WITH THAT BY TIME DEY WILL COME DOWN...TO LIVE IN A FOREIGN LAND IS A REALL SUFFER SHA...
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
Posted: at 12-08-2009 07:11 PM (15 years ago) | Hero
why babe wey dey abroad only feel dats nobody reach dem wey dey come naija? wetin special about abroad self?? one babe wan 4 my hand ystday becos she just come from Germany but i come place am 4 where she belong.
Have u spoken to al of them??
Never hold a grudge against me cos while u re wasting ur time doin that, I wil be out dancin ma ass off!!!...so save ur grudges for pple that care...
Posted: at 12-08-2009 07:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
lonelysnow at 12-08-2009 07:17 PM (15 years ago) (m)
Quote from: Akpan01 on 12-08-2009 07:11 PM
HMMM.U KNOW IS NOT EASY TO LIVE IN A FOREIGN LAND..SO WHEN DEY GO HOME LET THEM BE PROUDE DEY SUFFER ENOUGH OUTSIDE TO GO HOME AND BE PROUD SMALL...I THINK NOTHING WRONG WITH THAT BY TIME DEY WILL COME DOWN...TO LIVE IN A FOREIGN LAND IS A REALL SUFFER SHA...
but dey suppose to dey look face b4 dey form now. afterall na pros. so many of dem dey 4 abroad.
Posted: at 12-08-2009 07:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
lonelysnow at 12-08-2009 07:20 PM (15 years ago) (m)
Quote from: osaomo on 12-08-2009 07:16 PM
Quote from: lonelysnow on 12-08-2009 07:09 PM
why babe wey dey abroad only feel dats nobody reach dem wey dey come naija? wetin special about abroad self?? one babe wan 4 my hand ystday becos she just come from Germany but i come place am 4 where she belong.
Have u spoken to al of them?? most i talk to all of them?
Posted: at 12-08-2009 07:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
HMMM.U KNOW IS NOT EASY TO LIVE IN A FOREIGN LAND..SO WHEN DEY GO HOME LET THEM BE PROUDE DEY SUFFER ENOUGH OUTSIDE TO GO HOME AND BE PROUD SMALL...I THINK NOTHING WRONG WITH THAT BY TIME DEY WILL COME DOWN...TO LIVE IN A FOREIGN LAND IS A REALL SUFFER SHA...
but dey suppose to dey look face b4 dey form now. afterall na pros. so many of dem dey 4 abroad.
HMM BRO NOT SPEAK LIKE THAT...NOT BE THAT LEVEL U CANNOT KNOW THE SYTUATION WHAT COS ANYTHING IN DEM LIFE..NOT JODGE NO1..LIFE IS LIKE THAT.IF U R A WOMAN AND IF U HAVE TO STAND ALONE WATIN U GO DO??NOT EASY FOR NO1 WHO NOT DEY AT HOME.. AND WHO KNOWS MAYBE THE KNOWLEDGE OF ALL THIS MAKE THEM BE THE WAY DEY R...BUT THAT IS SURE NOT ALL OF THEM LIKE THAT....
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
Posted: at 12-08-2009 07:24 PM (15 years ago) | Hero
macgreat at 12-08-2009 07:43 PM (15 years ago) (m)
Quote from: Akpan01 on 12-08-2009 07:24 PM
Quote from: lonelysnow on 12-08-2009 07:17 PM
Quote from: Akpan01 on 12-08-2009 07:11 PM
HMMM.U KNOW IS NOT EASY TO LIVE IN A FOREIGN LAND..SO WHEN DEY GO HOME LET THEM BE PROUDE DEY SUFFER ENOUGH OUTSIDE TO GO HOME AND BE PROUD SMALL...I THINK NOTHING WRONG WITH THAT BY TIME DEY WILL COME DOWN...TO LIVE IN A FOREIGN LAND IS A REALL SUFFER SHA...
but dey suppose to dey look face b4 dey form now. afterall na pros. so many of dem dey 4 abroad.
HMM BRO NOT SPEAK LIKE THAT...NOT BE THAT LEVEL U CANNOT KNOW THE SYTUATION WHAT COS ANYTHING IN DEM LIFE..NOT JODGE NO1..LIFE IS LIKE THAT.IF U R A WOMAN AND IF U HAVE TO STAND ALONE WATIN U GO DO??NOT EASY FOR NO1 WHO NOT DEY AT HOME.. AND WHO KNOWS MAYBE THE KNOWLEDGE OF ALL THIS MAKE THEM BE THE WAY DEY R...BUT THAT IS SURE NOT ALL OF THEM LIKE THAT....
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time
Posted: at 12-08-2009 07:43 PM (15 years ago) | Hero