Posted: at | |
| |||||
no comment ReplyFlirtation: Attention without intention.
| |||||
Quote from: around_d_corner on 13-08-2009 07:00 PM Quote from: akjasper on 13-08-2009 06:55 PM Quote from: lonelysnow on 12-08-2009 07:09 PM why babe wey dey abroad only feel dats nobody reach dem wey dey come naija? wetin special about abroad self?? one babe wan 4 my hand ystday becos she just come from Germany but i come place am 4 where she belong. Really ![]() Meaning??
| |||||
Quote from: erikaakpan on 13-08-2009 07:07 PM no comment No comment? Ur not a babe abroad o so feel free to comment ehn.
| |||||
Quote from: akjasper on 13-08-2009 07:08 PM Quote from: around_d_corner on 13-08-2009 07:00 PM Quote from: akjasper on 13-08-2009 06:55 PM Quote from: lonelysnow on 12-08-2009 07:09 PM why babe wey dey abroad only feel dats nobody reach dem wey dey come naija? wetin special about abroad self?? one babe wan 4 my hand ystday becos she just come from Germany but i come place am 4 where she belong. Really ![]() Meaning??
| |||||
Quote from: around_d_corner on 13-08-2009 07:18 PM Quote from: akjasper on 13-08-2009 07:08 PM Quote from: around_d_corner on 13-08-2009 07:00 PM Quote from: akjasper on 13-08-2009 06:55 PM Quote from: lonelysnow on 12-08-2009 07:09 PM why babe wey dey abroad only feel dats nobody reach dem wey dey come naija? wetin special about abroad self?? one babe wan 4 my hand ystday becos she just come from Germany but i come place am 4 where she belong. Really ![]() Meaning?? Huh .kk
| |||||
Quote from: gabon on 13-08-2009 07:17 PM Quote from: erikaakpan on 13-08-2009 07:07 PM no comment you've already dropped a comment
| |||||
Quote from: Akpan01 on 13-08-2009 06:45 PM Quote from: gabon on 12-08-2009 11:47 PM Quote from: Akpan01 on 12-08-2009 07:11 PM HMMM.U KNOW IS NOT EASY TO LIVE IN A FOREIGN LAND..SO WHEN DEY GO HOME LET THEM BE PROUDE DEY SUFFER ENOUGH OUTSIDE TO GO HOME AND BE PROUD SMALL...I THINK NOTHING WRONG WITH THAT BY TIME DEY WILL COME DOWN...TO LIVE IN A FOREIGN LAND IS A REALL SUFFER SHA... Is no big deal or suffering living in a foreign land my friend............. so those who returned from foreign land shoud not use suffering over there as an excuse for their miss conduct. HMM I SAW A LOT BRO..SOME OF THEM R IN REFUGEE CAMP 5-6-7 PPL IN 1 ROOM NO CHOP NOTHING ...I SAW SUFFER AND REAL DEATH WHEN DEY WANNA DEPORT SOME1...PPL THINK EUROPE IS LIKE HEAVEN EVERYTHING DEY EASY AND RICH NOT BE SO...REALL SUFFER DEY AND IF U NOT GET BETTER CHANCE U WILL SWEAT OUT BLOOD BEFORE U SEE ANY INCOME OR BETTER THING TO SUPPORT BACK HOME.....SO THAT IS WHY I SAY IF SOME1 PROUDE LET IT BE CAUSE U CANNOT KNOW THE WAY SHE GOT THAT PROUD IN HER...BY TIME SHE GO LEAVE IT..
| |||||
Beauti4, sweetie... Reply![]() ![]() My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time
| |||||
Quote from: macgreat on 13-08-2009 07:48 PM Beauti4, sweetie... where's she u know she's malady ![]() ![]()
| |||||
Quote from: around_d_corner on 13-08-2009 07:51 PM Quote from: macgreat on 13-08-2009 07:48 PM Beauti4, sweetie... where's she u know she's malady![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: lonelysnow on 13-08-2009 07:47 PM Quote from: Akpan01 on 13-08-2009 06:45 PM Quote from: gabon on 12-08-2009 11:47 PM Quote from: Akpan01 on 12-08-2009 07:11 PM HMMM.U KNOW IS NOT EASY TO LIVE IN A FOREIGN LAND..SO WHEN DEY GO HOME LET THEM BE PROUDE DEY SUFFER ENOUGH OUTSIDE TO GO HOME AND BE PROUD SMALL...I THINK NOTHING WRONG WITH THAT BY TIME DEY WILL COME DOWN...TO LIVE IN A FOREIGN LAND IS A REALL SUFFER SHA... Is no big deal or suffering living in a foreign land my friend............. so those who returned from foreign land shoud not use suffering over there as an excuse for their miss conduct. HMM I SAW A LOT BRO..SOME OF THEM R IN REFUGEE CAMP 5-6-7 PPL IN 1 ROOM NO CHOP NOTHING ...I SAW SUFFER AND REAL DEATH WHEN DEY WANNA DEPORT SOME1...PPL THINK EUROPE IS LIKE HEAVEN EVERYTHING DEY EASY AND RICH NOT BE SO...REALL SUFFER DEY AND IF U NOT GET BETTER CHANCE U WILL SWEAT OUT BLOOD BEFORE U SEE ANY INCOME OR BETTER THING TO SUPPORT BACK HOME.....SO THAT IS WHY I SAY IF SOME1 PROUDE LET IT BE CAUSE U CANNOT KNOW THE WAY SHE GOT THAT PROUD IN HER...BY TIME SHE GO LEAVE IT.. YEP U GOT A POINT ON THAT SO BRO..WE CANT CHANGE THEM..THANK GOD U NOT BE LIKE THAT JUST IGNORE THEM NO WASTE TIME ON S..T... "THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
ok am readin thru d line.... Reply
| |||||
Quote from: Beauti4 on 13-08-2009 09:31 PM ok am readin thru d line.... like 2 read ya comment
| |||||
Quote from: pope12 on 13-08-2009 09:39 PM Quote from: Beauti4 on 13-08-2009 09:31 PM ok am readin thru d line.... like 2 read ya comment who like to read my comment?
| |||||
Quote from: Beauti4 on 13-08-2009 09:42 PM Quote from: pope12 on 13-08-2009 09:39 PM Quote from: Beauti4 on 13-08-2009 09:31 PM ok am readin thru d line.... like 2 read ya comment who like to read my comment? me wetyn sef aabi u wan pose like the yankee babes?
| |||||
Quote from: brightossy on 13-08-2009 08:00 AM Quote from: blackberryPearl on 13-08-2009 06:36 AM with everything i got Pls allow me do d shooting, i gat d danm gun.
| |||||
Quote from: onchedu on 13-08-2009 07:11 PM Quote from: erikaakpan on 13-08-2009 07:07 PM no comment No comment? Ur not a babe abroad o so feel free to comment ehn.i really dnt understand what hes talkin......i need a translator in english..... Flirtation: Attention without intention.
| |||||
U R THE BABE IN ABROAD Reply
| |||||
i kno that much...but i dnt kno wat hes saying about them.... ReplyFlirtation: Attention without intention.
|
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos