







na wetin u de do ajanni b dat?
abeg ooooooooooooooo if na wetin u de do ur husband
me i nor de treat my husband phyuk up like dat ooooooo
i knw as i go take punish am



Na lie dem dey lie!
How you won punish me? make i begin dey cry b4 that day
Posted: at | |