




Posted: at | |
Quote from: diplomatik on 7-12-2009 07:05 PM why u no go shoot dem...shoot dem jor..na my friends but they r getting in my way if i hav to shoot..chei ihop u kan stand d sight oo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 7-12-2009 07:05 PM why u no go shoot dem...shoot dem jor..na my friends but they r getting in my way ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() bad belle na him u b ![]() ![]() ![]() some friend u are because of man na wa ooooooooooooo diplomatik :'( :'( :'( :'( :'(
| |||||
get use to diplo Reply
| |||||
Quote from: bigbaby on 7-12-2009 07:08 PM Quote from: diplomatik on 7-12-2009 07:05 PM why u no go shoot dem...shoot dem jor..na my friends but they r getting in my way ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() bad belle na him u b ![]() ![]() ![]() some friend u are because of man na wa ooooooooooooo diplomatik :'( :'( :'( :'( :'( u guys r trying to mess me up with my guy..him no be the first wey una try mess up....make he shoot all of u..na then i go no say him love me well well... ![]() lmao.. u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 7-12-2009 07:11 PM Quote from: bigbaby on 7-12-2009 07:08 PM Quote from: diplomatik on 7-12-2009 07:05 PM why u no go shoot dem...shoot dem jor..na my friends but they r getting in my way ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() bad belle na him u b ![]() ![]() ![]() some friend u are because of man na wa ooooooooooooo diplomatik :'( :'( :'( :'( :'( u guys r trying to mess me up with my guy..him no be the first wey una try mess up....make he shoot all of u..na then i go no say him love me well well... ![]() lmao.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 7-12-2009 07:11 PM Quote from: bigbaby on 7-12-2009 07:08 PM Quote from: diplomatik on 7-12-2009 07:05 PM why u no go shoot dem...shoot dem jor..na my friends but they r getting in my way ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() bad belle na him u b ![]() ![]() ![]() some friend u are because of man na wa ooooooooooooo diplomatik :'( :'( :'( :'( :'( u guys r trying to mess me up with my guy..him no be the first wey una try mess up....make he shoot all of u..na then i go no say him love me well well... ![]() lmao.. A I AM READY 4 u and ur bobo u dey 4get say mi i get ak47 4 my house make una come i got shoot una b4 una try to shoot mi bad belle
| |||||
chei u sef ready oo Reply
| |||||
she no ready..na d same gun she wan go collect na d one way i stole from toks... Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
yes oooo am ready 4 u tooo Reply
| |||||
Quote from: diplomatik on 7-12-2009 07:16 PM she no ready..na d same gun she wan go collect na d one way i stole from toks... chei.. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: bigbaby on 7-12-2009 07:16 PM yes oooo am ready 4 u tooo u nuh ready jor...i get toks gun.. ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
hmm hop its jus gun and not gun? :p Reply
| |||||
baby..i'm tired oo..which kin love be dis sef...every time u dey judge me and talk anyhow...like say u no trust me...wetin.. Reply![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 7-12-2009 07:21 PM baby..i'm tired oo..which kin love be dis sef...every time u dey judge me and talk anyhow...like say u no trust me...wetin.. simple tin u will say ..noo its a gun oo..u want to bring mata abi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 7-12-2009 07:21 PM baby..i'm tired oo..which kin love be dis sef...every time u dey judge me and talk anyhow...like say u no trust me...wetin.. ![]() ![]() ![]() i just start with u after u don spoil my marriage u wan come enjoy ur own nor make i vex 4 u ooooooooooo
| |||||
lol Reply
| |||||
which one be simple thing...didn't i try since...don't u see that my friends don't want me happy huh?...infact i'm just gonna do away with u..that would be better... Reply![]() ![]() ![]() BB how could u...no be u i dey stand by..even when our husband was cheating on u....jeez Bb na so u dey do me.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kennee on 6-12-2009 11:02 PM Quote from: xter on 6-12-2009 09:52 PM Quote from: Kennee on 6-12-2009 09:43 PM Xter Defend me na how i go defend u when u wan snatch ma babe when i nor dey aroundNo be me Write doz Posts, na Somebody use my Profile ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 7-12-2009 07:25 PM which one be simple thing...didn't i try since...don't u see that my friends don't want me happy huh?...infact i'm just gonna do away with u..that would be better... noo its not like dat babe ![]() ![]() ![]() BB how could u...no be u i dey stand by..even when our husband was cheating on u....jeez Bb na so u dey do me.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 7-12-2009 07:25 PM which one be simple thing...didn't i try since...don't u see that my friends don't want me happy huh?...infact i'm just gonna do away with u..that would be better... ![]() ![]() ![]() BB how could u...no be u i dey stand by..even when our husband was cheating on u....jeez Bb na so u dey do me.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() she u don ready to beg and say u are sori 4 lettin my husband touch ur radio because u knoe say if keennnee c radio him go touch
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night