Emeka Okudo shared these photos via FB. According to him, this Python was killed in Oron, Akwa Ibom. It was then cut into pieces and cooked by some people in the area.
Photos below..…
For more scintillating and juicy stories, follow the official Naijapals accounts On Twitter - @Naijapals and Facebook - www.facebook.com/naijapals
I have been reporting on latest news from Nigeria for almost 10 years now. I report on every possible news area I come across, but always ensure my reports are compiled with dignity and fact to uphold my personal values and duty as a journalist
Posted: at 13-07-2016 08:14 PM (8 years ago) | Addicted Hero
dickieponga at 13-07-2016 08:32 PM (8 years ago) (m)
Na Germodog broda be dat see im face, u go no say e dey ready to eat human being sef... Since Germodog travel out e never send dem one penny how im expect dem to survive... Anyway i no blame Germodog since na rat imsef dey chop for obodo europe to survive... Okatee oya come make we travel go europe go tie Germodog come back. I go tell u why later...
Posted: at 13-07-2016 08:32 PM (8 years ago) | Hero
dickieponga at 13-07-2016 08:43 PM (8 years ago) (m)
Naijapals i want make una thank Gogoman for me cos e give me small money wey im win (N10,000k) for here for my rent for Banana Island for a year and out of d money we don buy new mercedes S class and con pay for our honeymoon to Dubai. Na Chrisette wey promise us small money we dey wait for now.. Una remember say na Gogoman and Chrisette win for last month. So anywhere una see Gogoman make una thank am for me and make una greet am well, well.. Chrisette don tells us say she go sponsor the introduction, clothes for d marriage, food and drinks. So Chrisette me and Slimmy dey wait oo...
Posted: at 13-07-2016 08:43 PM (8 years ago) | Hero
dickieponga at 13-07-2016 08:48 PM (8 years ago) (m)
Quote from: zoe61 on 13-07-2016 08:35 PM
every thin na meat for una dog oo, cat oo, lizard, oo, frog oo hmmmmmm
No mind dem instead make dem talk true say country hard, things tight and hunger dey belley dem go dey lie say na delicacy, which kin dirty delicacy be dat... Tho my broda dog meat sweet well well i no go lie u...
Posted: at 13-07-2016 08:48 PM (8 years ago) | Hero