PHOTOS: Huge Python Killed, Butchered Into Pieces & Cooked In Akwa Ibom (Page 2)

Date: 13-07-2016 8:14 pm (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- slimmygal at 13-07-2016 11:01 PM (8 years ago)
(f)
oh boy! dis people can chop anything chopable, i doubt if dem no dey chop human being self. feeling irritated, abeg i need bowl to vomit ooooo.
Posted: at 13-07-2016 11:01 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 13-07-2016 11:17 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on 13-07-2016 08:43 PM
Naijapals i want make una thank Gogoman for me cos e give me small money wey im win (N10,000k) for here for my rent for Banana Island for a year and out of d money we don buy new mercedes S class and con pay for our honeymoon to Dubai.
Na Chrisette wey promise us small money we dey wait for now..
Una remember say na Gogoman and Chrisette win for last month. So anywhere una see Gogoman make una thank am for me and make una greet am well, well.. Chrisette don tells us say she go sponsor the introduction, clothes for d marriage, food and drinks.
So Chrisette me and Slimmy dey wait oo...
chai! neck go pain dis money for dis load oooooo. dickky, na ocean parade make u buy d flat put ooooo, wey i go dey living room dey view ocean from afar. and na latest RR i go need for now, make i still dey manage dat one first. am sure change go still remain for dat 10k cos i go need to do some shopping to get a pair of LV, ferragamo, louboutin and hermes shoe and bag.  u know as e dey go now, money sweet ooooooooo.
Posted: at 13-07-2016 11:17 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 13-07-2016 11:32 PM (8 years ago)
(f)
wat?Huh?Huh? snake?? God forbid
Posted: at 13-07-2016 11:32 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- morgan1 at 14-07-2016 02:26 AM (8 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 14-07-2016 02:26 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- ingredient77 at 14-07-2016 04:05 AM (8 years ago)
(m)
This man na real specialist for pythons cookin.. Grin
Posted: at 14-07-2016 04:05 AM (8 years ago) | Newbie
Reply
- proly at 14-07-2016 04:23 AM (8 years ago)
(f)
GOD forbid. ....people eat rubish ...how can someone be eating snake dog and co
Posted: at 14-07-2016 04:23 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- GermoDon at 14-07-2016 06:24 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 13-07-2016 08:32 PM
Na Germodog broda be dat see im face, u go no say e dey ready to eat human being sef...
Since Germodog travel out e never send dem one penny how im expect dem to survive...
Anyway i no blame Germodog since na rat imsef dey chop for obodo europe to survive...
Okatee oya come make we travel go europe go tie Germodog come back. I go tell u why later...
O boi dt meat na for pple wey get heart o.women like u no fit eat am
Posted: at 14-07-2016 06:24 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- GermoDon at 14-07-2016 06:33 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on 13-07-2016 08:43 PM
Naijapals i want make una thank Gogoman for me cos e give me small money wey im win (N10,000k) for here for my rent for Banana Island for a year and out of d money we don buy new mercedes S class and con pay for our honeymoon to Dubai.
Na Chrisette wey promise us small money we dey wait for now..
Una remember say na Gogoman and Chrisette win for last month. So anywhere una see Gogoman make una thank am for me and make una greet am well, well.. Chrisette don tells us say she go sponsor the introduction, clothes for d marriage, food and drinks.
So Chrisette me and Slimmy dey wait oo...
He don roja u.no wonder u cum get MB bcos ur network no dey work for one wk.mak stil pass mine arnd i dey for okokomako area dey wait o
Posted: at 14-07-2016 06:33 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- winace at 14-07-2016 06:51 AM (8 years ago)
(f)
Hmmmmmm everything na food for us o.  Na wa o yuck!!!!!
Posted: at 14-07-2016 06:51 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Haso112 at 14-07-2016 08:29 AM (8 years ago)
(m)
HUGE PYTHON INDEED...
Posted: at 14-07-2016 08:29 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- horizontal at 14-07-2016 05:58 PM (8 years ago)
(f)
 Shocked
Posted: at 14-07-2016 05:58 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kayveetee at 14-07-2016 06:39 PM (8 years ago)
(m)
That's y some people dey later behave like snake.
Posted: at 14-07-2016 06:39 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- CHRISETTE at 17-07-2016 08:56 AM (8 years ago)
(f)
Yuck!
Posted: at 17-07-2016 08:56 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions