wallas at 19-04-2010 03:44 PM (15 years ago) (m) e get 1 fastfood joint wey 1 calabar boy dey sell beans nd bread, she go like am... Posted: at 19-04-2010 03:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
For wetin?
Na Onchedu i dey ask why he say make you no carry me go buka Posted: at 19-04-2010 03:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OB3ICE at 19-04-2010 03:50 PM (15 years ago) (m) Help me ask am again
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 19-04-2010 03:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i dey ask oo, he no gree talk Posted: at 19-04-2010 03:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 19-04-2010 03:57 PM (15 years ago) (m) Why? Me I don talk. Posted: at 19-04-2010 03:57 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
OB3ICE at 19-04-2010 03:59 PM (15 years ago) (m) I'm already at the buka oo
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 19-04-2010 03:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Why? Me I don talk.
Wetin you talk? Posted: at 19-04-2010 04:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I'm already at the buka oo
You don see me? that cutie on green walking down Posted: at 19-04-2010 04:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 19-04-2010 04:01 PM (15 years ago) (m) Ok o! The man wey no dey hear english for afternoon make him carry U go buka make I see. Posted: at 19-04-2010 04:01 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
onchedu at 19-04-2010 04:02 PM (15 years ago) (m) U sef dey go shey? Make I catch the two of una first. I go recircumcise that boy with machete Posted: at 19-04-2010 04:02 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
OB3ICE at 19-04-2010 04:05 PM (15 years ago) (m) Gun fast pass matchet
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 19-04-2010 04:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ok o! The man wey no dey hear english for afternoon make him carry U go buka make I see.
lol, na for nite he dey hear english Posted: at 19-04-2010 04:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 19-04-2010 04:09 PM (15 years ago) (m) Gun na mercy kill. Who tell U say I wan kill U? Oh no! U carry MY Ebony out I wont kill U. I will keep U alive so well U'd wish I used a gun. Posted: at 19-04-2010 04:09 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gun fast pass matchet
abi wit gun you can shoot from a distance Posted: at 19-04-2010 04:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gun na mercy kill. Who tell U say I wan kill U? Oh no! U carry MY Ebony out I wont kill U. I will keep U alive so well U'd wish I used a gun.
lol, ok he go be sit down dey look abi? Posted: at 19-04-2010 04:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 19-04-2010 04:16 PM (15 years ago) (m) See this girl o. Ehen! U bin don find new man shey? After all the pants wey I wash? Posted: at 19-04-2010 04:16 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
onchedu at 19-04-2010 04:17 PM (15 years ago) (m) That's why Ur taking sides with him shey? Ok o! No problem. I will go and find new pants to wash. Posted: at 19-04-2010 04:17 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
lol yeye guy...you wey don swear never to, abi na iya basatu own you don go wash huh? Posted: at 19-04-2010 04:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 19-04-2010 04:21 PM (15 years ago) (m) hehehehe, this couple(onchedu and ebony), e bi like say una wan expose una.....
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 19-04-2010 04:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 19-04-2010 04:22 PM (15 years ago) (m) Haba sweetym, why U wan deny me. After all the panties wey u give me wash? Who be Iya Basatu abi Basira again now? It's not fair o. No be U say "love is when he washes my pants for me?" Posted: at 19-04-2010 04:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |