My village na militants hideout if you no know. Militants no be human being? lol, i need my morning coffee, like it hot Posted: at 20-04-2010 09:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Onchedu weds Ebony_Cutie Priest: Do U Onchedu, take Ebony_Cutie to have and to hold and to wash ALL her panties everytime till death do U part? Onchedu: Ehn? Wetin U talk? Shey this prist U smoke something? Abeg read the script before I shoot U.  no even think am oh Posted: at 20-04-2010 09:46 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Bazemaster at 20-04-2010 10:10 AM (15 years ago) (m) strolling
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 20-04-2010 10:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
is too early 4 strolling Baze.....hw u dey Posted: at 20-04-2010 10:15 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 20-04-2010 10:19 AM (15 years ago) (m) My village na militants hideout if you no know.
Militants no be human being? lol, i need my morning coffee, like it hot  With or without cream ma'am? Posted: at 20-04-2010 10:19 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
with cream plsss Posted: at 20-04-2010 10:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 20-04-2010 10:28 AM (15 years ago) (m) one Hot cup of me... Oops! I meant tea - coming up for my darling Ebony. Shey Ur still in bed? Would U like a rose on the tray and rich creamy butter or honey on Ur toast? While U eat, I'l go "say I love U." Laundry time. Where dem panties? Posted: at 20-04-2010 10:28 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
one Hot cup of me... Oops! I meant tea - coming up for my darling Ebony. Shey Ur still in bed? Would U like a rose on the tray and rich creamy butter or honey on Ur toast?
While U eat, I'l go "say I love U." Laundry time. Where dem panties?
eehhh na now you come  but unfortunately i no dey bed, in the office, still need the tea oo  & i left dem panties in the laundry basket Posted: at 20-04-2010 10:36 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmmmmmmm na waoooo Posted: at 20-04-2010 10:55 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
OB3ICE at 20-04-2010 11:02 AM (15 years ago) (m) one Hot cup of me... Oops! I meant tea - coming up for my darling Ebony. Shey Ur still in bed? Would U like a rose on the tray and rich creamy butter or honey on Ur toast?
While U eat, I'l go "say I love U." Laundry time. Where dem panties?
If you wash the car finish, tell me make I come carry am.
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 20-04-2010 11:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmmmmmmm na waoooo
lol no be me dey type that ooo, na my assistant Posted: at 20-04-2010 11:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 20-04-2010 11:13 AM (15 years ago) (m) is too early 4 strolling Baze.....hw u dey
i dey fine. Forget onchedu make we start our own.....
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 20-04-2010 11:13 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
one Hot cup of me... Oops! I meant tea - coming up for my darling Ebony. Shey Ur still in bed? Would U like a rose on the tray and rich creamy butter or honey on Ur toast?
While U eat, I'l go "say I love U." Laundry time. Where dem panties?
If you wash the car finish, tell me make I come carry am. lol he is almost thru Posted: at 20-04-2010 11:15 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 20-04-2010 11:19 AM (15 years ago) (m) one Hot cup of me... Oops! I meant tea - coming up for my darling Ebony. Shey Ur still in bed? Would U like a rose on the tray and rich creamy butter or honey on Ur toast?
While U eat, I'l go "say I love U." Laundry time. Where dem panties?
If you wash the car finish, tell me make I come carry am. I been suspect say English dey hard u for morning. No be wash... Na BURN! Oya repeat after me: "If U BURN the car finish, tell me make I come carry am." Again... Again... Again... Congrats, u don dey sabi am small small. Posted: at 20-04-2010 11:19 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
is too early 4 strolling Baze.....hw u dey
i dey fine. Forget onchedu make we start our own.....  you go fit carry my wahala? Posted: at 20-04-2010 11:20 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 20-04-2010 11:24 AM (15 years ago) (m) Huh? Forget gini? This guy no make me provoke o. Na my precious treasure U dey carry play shey? Dem go soon use Ur story for Sun Newspaper carry the script do Super Story. U go turn pencil for my hand o. Posted: at 20-04-2010 11:24 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Bazemaster at 20-04-2010 11:25 AM (15 years ago) (m) Your wahala? Wetin be your wahala?
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 20-04-2010 11:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmmmmmmm na waoooo
lol no be me dey type that ooo, na my assistant  ok na make i believe with fear Posted: at 20-04-2010 11:28 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
OB3ICE at 20-04-2010 11:39 AM (15 years ago) (m) Huh? Forget gini? This guy no make me provoke o. Na my precious treasure U dey carry play shey? Dem go soon use Ur story for Sun Newspaper carry the script do Super Story. U go turn pencil for my hand o.
we dey kidnap people o.
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 20-04-2010 11:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Your wahala? Wetin be your wahala?
ask Ob3ice & Onchedu, dem go tell u Posted: at 20-04-2010 11:43 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |