onchedu at 19-04-2010 04:24 PM (15 years ago) (m) Onchedu weds Ebony_Cutie
Priest: Do U Onchedu, take Ebony_Cutie to have and to hold and to wash ALL her panties everytime till death do U part?
Onchedu: Ehn? Wetin U talk? Shey this prist U smoke something? Abeg read the script before I shoot U.
Posted: at 19-04-2010 04:24 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
wallas at 19-04-2010 04:26 PM (15 years ago) (m) neighbors dey hear una ooo Posted: at 19-04-2010 04:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wallas at 19-04-2010 04:28 PM (15 years ago) (m) when u being select white pant from other colors e bin dey swt una, wetin con happen 4 the oda 1 wey otutu dey? make una no shit 4 church ooo, bcos no be fada go wash am Posted: at 19-04-2010 04:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 19-04-2010 04:30 PM (15 years ago) (m) huh? Posted: at 19-04-2010 04:30 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Bazemaster at 19-04-2010 04:33 PM (15 years ago) (m) UMML - Una Make Me Laugh
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 19-04-2010 04:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hehehehe, this couple(onchedu and ebony), e bi like say una wan expose una.....
hahahahaha, you don open ears to hear...amebo Posted: at 19-04-2010 04:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Onchedu weds Ebony_Cutie Priest: Do U Onchedu, take Ebony_Cutie to have and to hold and to wash ALL her panties everytime till death do U part? Onchedu: Ehn? Wetin U talk? Shey this prist U smoke something? Abeg read the script before I shoot U.  hahahahaha. cant stop laffing, abeg i dey office oo, no make me laff too much na you go tell priest wetin to read? Posted: at 19-04-2010 04:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esonu at 19-04-2010 04:43 PM (15 years ago) (m) passing
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 19-04-2010 04:43 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
OB3ICE at 19-04-2010 04:44 PM (15 years ago) (m) I'm waiting for him to finish washing before I carry you comot
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 19-04-2010 04:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I'm waiting for him to finish washing before I carry you comot
Posted: at 19-04-2010 04:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 20-04-2010 12:37 AM (15 years ago) (m) Egbe nak! What the hell am I seeing? Ur kissing him? THis guy shey U know say na woman dey start war? I dey go burn Ur village down now now. Posted: at 20-04-2010 12:37 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
OB3ICE at 20-04-2010 12:50 AM (15 years ago) (m) My village na militants hideout if you no know.
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 20-04-2010 12:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceejay58 at 20-04-2010 01:29 AM (15 years ago) (m) come and see me in my hotel room so we can make out......  but that's if u re a clean gurl..... Posted: at 20-04-2010 01:29 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
onchedu at 20-04-2010 03:16 AM (15 years ago) (m) My village na militants hideout if you no know.
Militants no be human being? Posted: at 20-04-2010 03:16 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
OB3ICE at 20-04-2010 05:48 AM (15 years ago) (m) Na for my village them dey buy RPGs, even nuclear weapon.
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 20-04-2010 05:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tuks at 20-04-2010 06:24 AM (15 years ago) (m) Onchedu weds Ebony_Cutie Priest: Do U Onchedu, take Ebony_Cutie to have and to hold and to wash ALL her panties everytime till death do U part? Onchedu: Ehn? Wetin U talk? Shey this prist U smoke something? Abeg read the script before I shoot U.  Marriage made in heaven,sorry made in NP... Groom-Onche Bride-Ebony Best man-OB3ICE Chief Bride's maid-Hopea23 Priest-Dguy Rice Stew Very Plenty..... Posted: at 20-04-2010 06:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 20-04-2010 07:13 AM (15 years ago) (m) Onchedu weds Ebony_Cutie Priest: Do U Onchedu, take Ebony_Cutie to have and to hold and to wash ALL her panties everytime till death do U part? Onchedu: Ehn? Wetin U talk? Shey this prist U smoke something? Abeg read the script before I shoot U.  Marriage made in heaven,sorry made in NP... Groom-Onche Bride-Ebony Best man-OB3ICE Chief Bride's maid-Hopea23 Priest-Dguy Rice Stew Very Plenty..... Bestman - Tuks
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 20-04-2010 07:13 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 20-04-2010 08:34 AM (15 years ago) (m) Onchedu weds Ebony_Cutie Priest: Do U Onchedu, take Ebony_Cutie to have and to hold and to wash ALL her panties everytime till death do U part? Onchedu: Ehn? Wetin U talk? Shey this prist U smoke something? Abeg read the script before I shoot U.  Marriage made in heaven,sorry made in NP... Groom-Onche Bride-Ebony Best man-OB3ICE Chief Bride's maid-Hopea23 Priest-Dguy Rice Stew Very Plenty..... Marriege expiry date: when there's no more pants to wash. Posted: at 20-04-2010 08:34 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Onchedu weds Ebony_Cutie Priest: Do U Onchedu, take Ebony_Cutie to have and to hold and to wash ALL her panties everytime till death do U part? Onchedu: Ehn? Wetin U talk? Shey this prist U smoke something? Abeg read the script before I shoot U.  Marriage made in heaven,sorry made in NP... Groom-Onche Bride-Ebony Best man-OB3ICE Chief Bride's maid-Hopea23 Priest-Dguy Rice Stew Very Plenty..... Marriege expiry date: when there's no more pants to wash.  hahahaha, you guys no well, na me una dey use do yeye abi morning dear Posted: at 20-04-2010 09:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na for my village them dey buy RPGs, even nuclear weapon.
 good morning dear, i need my morning tea Posted: at 20-04-2010 09:34 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |