Bazemaster at 20-04-2010 11:50 AM (15 years ago) (m) Ob3ice and Onchedu, wetin be ebony's wahala? Abeg make una answer fast because i wan collect her from....
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 20-04-2010 11:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OB3ICE at 20-04-2010 11:53 AM (15 years ago) (m) Your wahala? Wetin be your wahala?
ask Ob3ice & Onchedu, dem go tell u  I dont want you to be buying all these black market. They'll knock your engine. Let me fill your tank for you.
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 20-04-2010 11:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 20-04-2010 11:58 AM (15 years ago) (m) Ob3rice. U sef don join the race? Ebony, Choose now or forever hold ur peace. Na me get power pass the rest of dem o and I dey wash pant pas omo and ariel. Posted: at 20-04-2010 11:58 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Ob3rice. U sef don join the race?
Ebony, Choose now or forever hold ur peace. Na me get power pass the rest of dem o and I dey wash pant pas omo and ariel.
lol....i go choose in the yr 2012... Posted: at 20-04-2010 12:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 20-04-2010 12:17 PM (15 years ago) (m) ok o! I know last last na me be winner sha so no shaking. Posted: at 20-04-2010 12:17 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
lol yes ooo...you are safe dearie Posted: at 20-04-2010 12:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tuks at 20-04-2010 12:33 PM (15 years ago) (m) Mehn....I'm enjoyin diz movie... Starring... Onchedu;Ebony_Cutie;OB3ICE;Bazemaster... Diz movie go win Oscar,i bet y'all... Grab ya copy now!! Posted: at 20-04-2010 12:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thomax at 20-04-2010 12:52 PM (15 years ago) (m) shit! u guys have a way of destroying a good thread wit ur dramas. i was enjoying this topic until u all turned it to home video. nonsense,,,, mchewwwwwwwwwwwwwwwww! Posted: at 20-04-2010 12:52 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
qunodinga at 20-04-2010 05:03 PM (15 years ago) (f) ........dont mind them, na to use cain 4 them one by one. Posted: at 20-04-2010 05:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NONSENSE for now till...I decide to have sex when i'm married Posted: at 20-04-2010 05:09 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
OB3ICE at 20-04-2010 05:14 PM (15 years ago) (m) ........dont mind them, na to use cain 4 them one by one. Have you finished tearing your skin?
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 20-04-2010 05:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mehn....I'm enjoyin diz movie... Starring... Onchedu;Ebony_Cutie;OB3ICE;Bazemaster... Diz movie go win Oscar,i bet y'all... Grab ya copy now!!
na u be the director? Posted: at 20-04-2010 06:12 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Bazemaster at 20-04-2010 09:34 PM (15 years ago) (m) ........dont mind them, na to use cain 4 them one by one. make una shaaaraaaaaap!
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 20-04-2010 09:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
who be una? Posted: at 21-04-2010 02:57 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 21-04-2010 02:58 PM (15 years ago) (m) ok clicl here!
Posted: at 21-04-2010 02:58 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
plainheart at 21-04-2010 05:57 PM (15 years ago) (f) @poster, IDK. Posted: at 21-04-2010 05:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 22-04-2010 12:58 PM (15 years ago) (m) strolling with my shoulders lifted up high.........
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 22-04-2010 12:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blesyn003 at 22-04-2010 02:20 PM (15 years ago) (f) una non go kill me wit laff 4 dis n.p, na me go kill all of una wit laff Posted: at 22-04-2010 02:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 22-04-2010 02:25 PM (15 years ago) (m) hmmmm, who be this shawty wey wan kill 'una' with laugh? I hope say you no be mur.........
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 22-04-2010 02:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 22-04-2010 02:26 PM (15 years ago) (m) hmmmm, who be this shawty wey wan kill 'una' with laugh? I hope say you no be mur.........
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 22-04-2010 02:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |