I WISH! I WISH!! I WISH!!! (Page 49)

Date: 27-05-2010 1:09 pm (14 years ago) | Author: Obiajunwa
1 ... 46 47 48 [49] 50 51 52 ... 56
- bomsiluv at 26-08-2010 08:14 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Abey_81 on 25-08-2010 11:12 PM
I wish I send all the poor Children in Nigeria to School.

Dp, pls look into dis wish I think dis guy has a good heart.

Bros Abey, what if d children no agree to go school wetin you go do?
Posted: at 26-08-2010 08:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 26-08-2010 08:34 AM (14 years ago)
(m)
-
Quote from: bomsiluv on 26-08-2010 08:11 AM
Quote from: mallorca on 25-08-2010 09:18 PM
Quote from: solid_solid on 25-08-2010 07:13 PM
mmmmmhhhhhhh ..... this dem mama soldiers .... wetin be una problem again?
another shooting don start  again and dis one na only God go fit stopam bcos na the main Boss dem gun down.

Nothing go happen. God dey.


ABEG MAKE DEM STOP THIS OOO ..... MAKE WE KNOW WETIN WE DEY SUFFER FROM
Posted: at 26-08-2010 08:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 26-08-2010 08:39 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 26-08-2010 08:34 AM
-
Quote from: bomsiluv on 26-08-2010 08:11 AM
Quote from: mallorca on 25-08-2010 09:18 PM
Quote from: solid_solid on 25-08-2010 07:13 PM
mmmmmhhhhhhh ..... this dem mama soldiers .... wetin be una problem again?
another shooting don start  again and dis one na only God go fit stopam bcos na the main Boss dem gun down.

Nothing go happen. God dey.


ABEG MAKE DEM STOP THIS OOO ..... MAKE WE KNOW WETIN WE DEY SUFFER FROM


Tell them.
Posted: at 26-08-2010 08:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- youngk at 26-08-2010 08:43 AM (14 years ago)
(m)
i wish for life
Posted: at 26-08-2010 08:43 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sexy_error at 26-08-2010 08:56 AM (14 years ago)
(f)
i hope there's no gun shot here!
Posted: at 26-08-2010 08:56 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 26-08-2010 09:02 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: youngk on 26-08-2010 08:43 AM
i wish for life

You will have it more abundantly.
Posted: at 26-08-2010 09:02 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 26-08-2010 10:34 AM (14 years ago)
(m)
WISH WISH WISH .... WETIN U DON GIVE US SINCE WE DEY HERE DEY WISH?
Posted: at 26-08-2010 10:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 26-08-2010 10:43 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 26-08-2010 10:34 AM
WISH WISH WISH .... WETIN U DON GIVE US SINCE WE DEY HERE DEY WISH?

WETIN YOU DEY EXPECT?
Posted: at 26-08-2010 10:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- peaceben at 26-08-2010 11:24 AM (14 years ago)
(f)
i wish i can travel to London for my vacation.
Posted: at 26-08-2010 11:24 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kurupt419 at 26-08-2010 12:35 PM (14 years ago)
(m)
ok
Posted: at 26-08-2010 12:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 26-08-2010 01:18 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: bomsiluv on 26-08-2010 08:14 AM
Quote from: Abey_81 on 25-08-2010 11:12 PM
I wish I send all the poor Children in Nigeria to School.

Dp, pls look into dis wish I think dis guy has a good heart.

Bros Abey, what if d children no agree to go school wetin you go do?

It is being looked into.....speedily............

Posted: at 26-08-2010 01:18 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bomsiluv at 26-08-2010 02:27 PM (14 years ago)
(f)
okey
Posted: at 26-08-2010 02:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- delirium at 26-08-2010 04:22 PM (14 years ago)
(f)
I wish my dad no longer be sick
Posted: at 26-08-2010 04:22 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- bomsiluv at 26-08-2010 05:31 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: delirium on 26-08-2010 04:22 PM
I wish my dad no longer be sick

He is healed  in Jesus Name, Amen.  Dp, pls look into dis wish.
Posted: at 26-08-2010 05:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 27-08-2010 08:15 AM (14 years ago)
(f)
Bomsi...this your pic is killing...o.o.o
Posted: at 27-08-2010 08:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 27-08-2010 09:00 AM (14 years ago)
(f)
You Like it?
Posted: at 27-08-2010 09:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 27-08-2010 02:43 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: bomsiluv on 26-08-2010 05:31 PM
Quote from: delirium on 26-08-2010 04:22 PM
I wish my dad no longer be sick

He is healed  in Jesus Name, Amen.  Dp, pls look into dis wish.

Sure, with His stripes, your dad is healed.....Amen!

Posted: at 27-08-2010 02:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- qunodinga at 27-08-2010 04:40 PM (14 years ago)
(f)
This wishes needs fasting and prayer
Posted: at 27-08-2010 04:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abey_81 at 29-08-2010 10:00 PM (14 years ago)
(m)
I wish I can go 2 Switzerland for my masters program 
Posted: at 29-08-2010 10:00 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Abey_81 at 29-08-2010 10:49 PM (14 years ago)
(m)
I wish I can start Shalom palace ( my pet project ) by November!
Posted: at 29-08-2010 10:49 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 46 47 48 [49] 50 51 52 ... 56

Featured Discussions