sophiebaby at 26-07-2010 12:40 PM (14 years ago) (f) hehehehe i dey sis i missed u guys arround..i like ya pic is that U?
yes thats me. cool i like ya shades  thx
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 26-07-2010 12:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 26-07-2010 12:41 PM (14 years ago) (f) big lips u r hot 2day!!!
wallas if u dey trip for me tell me ... i no get big lips oooooooooooo
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 26-07-2010 12:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 26-07-2010 12:43 PM (14 years ago) (m) trip fire! if na wetin dem tell u to do to get me all of una don fail Posted: at 26-07-2010 12:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 26-07-2010 12:49 PM (14 years ago) (f) trip fire! if na wetin dem tell u to do to get me all of una don fail everytime big lips.. abi u wan kiss my sexy lips?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 26-07-2010 12:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 26-07-2010 12:53 PM (14 years ago) (m) trip fire! if na wetin dem tell u to do to get me all of una don fail everytime big lips.. abi u wan kiss my sexy lips?  carry ur gbege shift abeg i no dey do short time waco go soon come Posted: at 26-07-2010 12:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 26-07-2010 12:56 PM (14 years ago) (f) trip fire! if na wetin dem tell u to do to get me all of una don fail everytime big lips.. abi u wan kiss my sexy lips?  carry ur gbege shift abeg i no dey do short time waco go soon come hehehehehehe, na who dey order for short time naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa.......... oya no more comments on my sweet lips if u no nid am. u hear?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 26-07-2010 12:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 26-07-2010 12:59 PM (14 years ago) (m) trip fire! if na wetin dem tell u to do to get me all of una don fail everytime big lips.. abi u wan kiss my sexy lips?  carry ur gbege shift abeg i no dey do short time waco go soon come hehehehehehe, na who dey order for short time naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa.......... oya no more comments on my sweet lips if u no nid am. u hear? leave me naaaaaaaaaa na force? make una come see oooooooooooooooooooooo Posted: at 26-07-2010 12:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 26-07-2010 01:00 PM (14 years ago) (f) sharap dia, na who dey force u.. see dis agidi jolof ooooooooooooooo
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 26-07-2010 01:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Inemx at 26-07-2010 01:17 PM (14 years ago) (m) SOPHIE, THE DAY I WILL TAKE U OUT YOU MUST DRESS THIS WAY. YOU ARE SWEET IN IT Posted: at 26-07-2010 01:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 26-07-2010 01:31 PM (14 years ago) (f) SOPHIE, THE DAY I WILL TAKE U OUT YOU MUST DRESS THIS WAY. YOU ARE SWEET IN IT
really? ok
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 26-07-2010 01:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 26-07-2010 02:00 PM (14 years ago) (m) sharap dia, na who dey force u.. see dis agidi jolof ooooooooooooooo
u c why u get big lips? ukwu nnu Posted: at 26-07-2010 02:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 26-07-2010 02:03 PM (14 years ago) (f) sharap dia, na who dey force u.. see dis agidi jolof ooooooooooooooo
u c why u get big lips? ukwu nnu u ukwu achara
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 26-07-2010 02:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Inemx at 26-07-2010 02:07 PM (14 years ago) (m) SOPHIE, WETIN YOU AND WALLAS GET SEF? I DE SUSPECT YOU TODAY WITH THIS YA BIG TUMBLER FOR EYE Posted: at 26-07-2010 02:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dirtykid at 26-07-2010 02:10 PM (14 years ago) (m) I guess they wanna see all that is happening in da front.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 26-07-2010 02:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
wallas at 26-07-2010 02:12 PM (14 years ago) (m) sharap dia, na who dey force u.. see dis agidi jolof ooooooooooooooo
u c why u get big lips? ukwu nnu u ukwu achara why e dey sweet u like this sef notin go make me no tell waco say u dey toast me Posted: at 26-07-2010 02:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Inemx at 26-07-2010 02:14 PM (14 years ago) (m) sharap dia, na who dey force u.. see dis agidi jolof ooooooooooooooo
u c why u get big lips? ukwu nnu u ukwu achara why e dey sweet u like this sef notin go make me no tell waco say u dey toast me \ I THOUGHT AS MUCH Posted: at 26-07-2010 02:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wallas at 26-07-2010 02:40 PM (14 years ago) (m) this pix sth don dey make some peeps craze which one be this sophie pix again make una stop am ooo Posted: at 26-07-2010 02:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Just 2 show dat na my guy get am Posted: at 26-07-2010 02:45 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Inemx at 26-07-2010 02:54 PM (14 years ago) (m) Just 2 show dat na my guy get am
CONFIRMED Posted: at 26-07-2010 02:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 26-07-2010 02:59 PM (14 years ago) (f) inem ur pix dey make me laugh oooo. pls remove am oooo, i dey think say na my comment be dat
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 26-07-2010 02:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |