esonu at 20-07-2010 02:30 PM (14 years ago) (m) Is a woman nature to ask her man questions like this your post...where are you, have you eaten,if yes what did you ate?where are you going and many more.
as if de person is my watch Dog? asking me all these will make me get less interested in de relationship It makes me feel censored... we never marry, e be like this; when we do, na inside her handbag i go end; or she go take chain cage me for her cupboard no be small thing.. e fit reach one morning she go even other u say make u no go work
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 20-07-2010 02:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bhl72 at 20-07-2010 02:32 PM (14 years ago) (m) but u bhl72 dat day when u call me u no ask me where i dey?
a man just called me now sef.. asking me where i am? so na normal tin na...........
haba sophie, make him no hear say i call you o... abeg Posted: at 20-07-2010 02:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 20-07-2010 02:35 PM (14 years ago) (f) dat one na ur beef....just answer me
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-07-2010 02:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bhl72 at 20-07-2010 02:40 PM (14 years ago) (m) ok, i no ask u anything... i no even get ur number. abi na dat your boss u dey talk about? Posted: at 20-07-2010 02:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Whats wrong in wanting to know where my guy is?.........you guys always ask same thing, so it is not peculiar to the ladies........
we no dey ask; na we dey at the mercy of your canon of questions HUH?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 20-07-2010 02:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 20-07-2010 02:45 PM (14 years ago) (f) ok, i no ask u anything... i no even get ur number. abi na dat your boss u dey talk about?
ANYDAY U WAN DIAL MY NUMBER AGAIN YA PHONE GO ENTER GUTTER.... U GO SEE AM
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-07-2010 02:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 20-07-2010 02:53 PM (14 years ago) (m) Everytime you talk with a babe on phone, they never fail to ask, 'where are you?' What is it they always want to know about your position? or does a person's position affect where the babe is? This question irritates me...
They always wanno know if yur heart is with dem
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 20-07-2010 02:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bhl72 at 20-07-2010 02:55 PM (14 years ago) (m) ok, i no ask u anything... i no even get ur number. abi na dat your boss u dey talk about?
ANYDAY U WAN DIAL MY NUMBER AGAIN YA PHONE GO ENTER GUTTER.... U GO SEE AM Laye! e no fit happen... u get my own number? Posted: at 20-07-2010 02:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 20-07-2010 03:00 PM (14 years ago) (f) ok, i no ask u anything... i no even get ur number. abi na dat your boss u dey talk about?
ANYDAY U WAN DIAL MY NUMBER AGAIN YA PHONE GO ENTER GUTTER.... U GO SEE AM Laye! e no fit happen... u get my own number? u want me to flag am here? anymore comment and post frm u again i go display ya number.. u no me naaaaaaaaaaaaaaaa
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-07-2010 03:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bhl72 at 20-07-2010 03:01 PM (14 years ago) (m) try am make we see? show proof say u get am... Posted: at 20-07-2010 03:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 20-07-2010 03:06 PM (14 years ago) (f) try am make we see? show proof say u get am...
hehehehehehe. me and u knw say i fit do am... u dey sharp mouth abi... if i wan do am.. i go do am as a post.. hmmm hmmm hmmm u know me oooooooooooooo.....u knw say sontin no dey hard me to do.. hmmmm hmmm hmm
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-07-2010 03:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sexy_error at 20-07-2010 03:08 PM (14 years ago) (f) Everytime you talk with a babe on phone, they never fail to ask, 'where are you?' What is it they always want to know about your position? or does a person's position affect where the babe is? This question irritates me...
They always wanno know if yur heart is with dem gbam! Posted: at 20-07-2010 03:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bhl72 at 20-07-2010 03:09 PM (14 years ago) (m) try am make we see? show proof say u get am...
hehehehehehe. me and u knw say i fit do am... u dey sharp mouth abi... if i wan do am.. i go do am as a post.. hmmm hmmm hmmm u know me oooooooooooooo.....u knw say sontin no dey hard me to do.. hmmmm hmmm hmm I challenge u to do am if you get something to do... the world is waiting.... World Cup has passed; now it is time for BBA 5 Posted: at 20-07-2010 03:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bhl72 at 20-07-2010 03:10 PM (14 years ago) (m) Everytime you talk with a babe on phone, they never fail to ask, 'where are you?' What is it they always want to know about your position? or does a person's position affect where the babe is? This question irritates me...
They always wanno know if yur heart is with dem gbam! y are they always feeling insecure? na wah o Posted: at 20-07-2010 03:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princedafe at 20-07-2010 03:11 PM (14 years ago) (m) Is a woman nature to ask her man questions like this your post...where are you, have you eaten,if yes what did you ate?where are you going and many more.
Exactly That is why tis post is senseless. Posted: at 20-07-2010 03:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 20-07-2010 03:13 PM (14 years ago) (f) try am make we see? show proof say u get am...
hehehehehehe. me and u knw say i fit do am... u dey sharp mouth abi... if i wan do am.. i go do am as a post.. hmmm hmmm hmmm u know me oooooooooooooo.....u knw say sontin no dey hard me to do.. hmmmm hmmm hmm I challenge u to do am if you get something to do... the world is waiting.... World Cup has passed; now it is time for BBA 5 I DEY LAUGH U... NA ONLY ONE TIN WEY GO MAKE ME NO DO AM..JUST ONE TIN..AND DAT TIN NA 1759...
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-07-2010 03:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bhl72 at 20-07-2010 03:17 PM (14 years ago) (m) e go soon reach na... for Refill abi? Posted: at 20-07-2010 03:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 20-07-2010 03:22 PM (14 years ago) (f) na u sabi me i don tell u my own finish
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-07-2010 03:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 20-07-2010 03:25 PM (14 years ago) (m) l hope say na Naked Body she wan Reveal wey dem dey Debate Seriously put so?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 20-07-2010 03:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bhl72 at 20-07-2010 03:27 PM (14 years ago) (m) she no wan to show the boobs... Posted: at 20-07-2010 03:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |