Posted: at | |
| |||||
her own don finish,na all this okada ppl go the lookam now......stupidity Reply
| |||||
i think say she herself never see dis pics,cause if she don see am she for don hang herself,or try go grab Transformer Reply
| |||||
it's her life and she's looking great Reply
| |||||
no one can cheat nature God almighty is the best designer Reply
| |||||
Quote from: nice9ija on 24-07-2010 06:08 PM her own don finish,na all this okada ppl go the lookam now......stupidity ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
life goes on... Reply
| |||||
u are not making eny sence if u think she is doing the wrong thing walk up to her and talk to her than to come her and ridical urselfe mr poster Reply
| |||||
mind ur damn biznez ReplyYou know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
OH UK WHAT HAVE YOU DONE TO YOURSELF,GOD HAVE MERCY. Reply
| |||||
Wat nonsense,gossip 2 full on naijipals site.Enough 4 all UK do dis or do dat,bleaching or no bleachin di woman fine,i beg di baby dey,all dis una Nigerian jealousy,if Eucharia has problem with her skin did she ask u 4 solution?dis una useless talk,all di yeye & banza people wey di talk of UK.You no even wash di babe paint!make una di talk true. Reply
| |||||
Wetin concern you for this woman life see her time don they pass. do u expect her to look like 16? free her jor she getting old find better thing talk. Reply
| |||||
abeg make una live my UK alone... Reply![]()
| |||||
waste of space Reply
| |||||
naijapals go soon hear say this poster don give he mama belle.since he nor won mind he bosiness Reply
| |||||
this is wht i call bleaching,all in the name of beauty,every body want to use cream,i pity guys ad gals who dont apricate wht god has given to them,very soon tonto dikeh,will b like this bcuz of d cream she is using,i which those who are like this gud luck Reply
| |||||
nafin 2 say !! Reply
| |||||
TO THEM THAT HAS EYES LET THEM - - -. Reply
| |||||
Quote from: Lordoo on 24-07-2010 09:57 PM Wat nonsense,gossip 2 full on naijipals site.Enough 4 all UK do dis or do dat,bleaching or no bleachin di woman fine,i beg di baby dey,all dis una Nigerian jealousy,if Eucharia has problem with her skin did she ask u 4 solution?dis una useless talk,all di yeye & banza people wey di talk of UK.You no even wash di babe paint!make una di talk true. Quote from: kelly2010 on 24-07-2010 11:22 PM naijapals go soon hear say this poster don give he mama belle.since he nor won mind he bosiness
| |||||
wetin dis one come mean? Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.