but he said for my ears only
ok afta u inbox me, dont tell him hahahaha ... una plan no go work, i don jump and pass Posted: at 20-09-2010 01:01 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 20-09-2010 01:06 PM (14 years ago) (f) benny d shakara don dey plenty oo our ears are itching stop d suspense Posted: at 20-09-2010 01:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
solojaro at 20-09-2010 01:08 PM (14 years ago) (m) benny d suspense too much abeg just say somthing jor
May be you shit for inside public bus. Abi. Tell us now. Posted: at 20-09-2010 01:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 20-09-2010 01:11 PM (14 years ago) (f) abi na sleep him sleep open mouth fly come enter all na embarassment Posted: at 20-09-2010 01:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 20-09-2010 01:20 PM (14 years ago) (f) lol... abeg make una no kill me for laughingter
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-09-2010 01:20 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 20-09-2010 01:22 PM (14 years ago) (f) make we help am talk na since wey him no gree talk na abi woman slap am for party Posted: at 20-09-2010 01:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophia, you don see am? Posted: at 20-09-2010 01:24 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 20-09-2010 01:32 PM (14 years ago) (f) sophie im don inbox u am abeg inbox me too Posted: at 20-09-2010 01:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Librabilex at 20-09-2010 01:44 PM (14 years ago) (m) hhhhhmmm,,,oky we ill see about it Posted: at 20-09-2010 01:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 20-09-2010 01:56 PM (14 years ago) (f) big boiz toasting so ow u com resolve am Posted: at 20-09-2010 01:56 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dirtykid at 20-09-2010 02:20 PM (14 years ago) (m) is embarrassing hearing those loud fart so much during love making
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 20-09-2010 02:20 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 20-09-2010 02:21 PM (14 years ago) (f)
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 20-09-2010 02:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 20-09-2010 02:22 PM (14 years ago) (f) if they fart please fart back at them. Lolz Posted: at 20-09-2010 02:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dirtykid at 20-09-2010 02:24 PM (14 years ago) (m) Well i cant fart back, because i'm on a serious mission that moment, when i ask why the so much fart coming, I got some responds that marvels me. but anyone is still embarrasin sumhow
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 20-09-2010 02:24 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 20-09-2010 02:33 PM (14 years ago) (f) what were d responses u got pls share Posted: at 20-09-2010 02:33 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
solojaro at 20-09-2010 02:34 PM (14 years ago) (m) make we help am talk na since wey him no gree talk na abi woman slap am for party If na dat one if for better self. May be em girl friend meet for house where him dey shit for in side bucket. Posted: at 20-09-2010 02:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
make we help am talk na since wey him no gree talk na abi woman slap am for party If na dat one if for better self. May be em girl friend meet for house where him dey shit for in side bucket. Posted: at 20-09-2010 03:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
make we help am talk na since wey him no gree talk na abi woman slap am for party If na dat one if for better self. May be em girl friend meet for house where him dey shit for in side bucket. hahahaha...you no go kill person with this your analogy Posted: at 20-09-2010 03:10 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 20-09-2010 03:12 PM (14 years ago) (f) Reply |
solojaro at 20-09-2010 03:17 PM (14 years ago) (m) Ok make him talk now, make we hear. Posted: at 20-09-2010 03:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |