Share your most embarrassing moments (Page 4)

Date: 16-09-2010 2:04 pm (14 years ago) | Author: Blessing Edet
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 16
- blessedme at 17-09-2010 02:13 PM (14 years ago)
(f)
snedy i no fit laff ooooo wetin d guy com do after then
bhl72 na wa so u dey sin dey hide for house of God abi
na wa oooo
Posted: at 17-09-2010 02:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- snedy at 17-09-2010 02:16 PM (14 years ago)
(m)
i no come toast me again. if im c me 4 campus again i goboe face me i go laff.
Posted: at 17-09-2010 02:16 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- blessedme at 17-09-2010 02:18 PM (14 years ago)
(f)
too much oo but d guy fit go tell him friendds oo
Posted: at 17-09-2010 02:18 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- snedy at 17-09-2010 02:21 PM (14 years ago)
(m)
i no concern me make i go wash i moto
Posted: at 17-09-2010 02:21 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- blessedme at 17-09-2010 02:24 PM (14 years ago)
(f)
o gurl ya own worst oooo
Posted: at 17-09-2010 02:24 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 17-09-2010 02:32 PM (14 years ago)
(f)
this snedy na woman or man sef.
i no understand am

Posted: at 17-09-2010 02:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 17-09-2010 02:39 PM (14 years ago)
(f)
me i no sabi for her oooo
he/she dey act like he
Posted: at 17-09-2010 02:39 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Michro at 17-09-2010 02:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 17-09-2010 02:18 PM
too much oo but d guy fit go tell him friendds oo
Huh?

Posted: at 17-09-2010 02:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 17-09-2010 06:38 PM (14 years ago)
(m)
i dey come

Posted: at 17-09-2010 06:38 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Michro at 17-09-2010 07:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: esonu on 17-09-2010 06:38 PM
i dey come
Where u dey go?

Posted: at 17-09-2010 07:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 17-09-2010 07:31 PM (14 years ago)
(m)
Hmmmm

Posted: at 17-09-2010 07:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Michro at 17-09-2010 07:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 17-09-2010 02:39 PM
me i no sabi for her oooo
he/she dey act like he
.

Posted: at 17-09-2010 07:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moneyinbrakemi at 17-09-2010 07:44 PM (14 years ago)
(m)
I DON'T WISH FOR ANOTHER EMBARASSING MOMENT here in NP again!
Posted: at 17-09-2010 07:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 18-09-2010 10:55 AM (14 years ago)
(f)
y?
Posted: at 18-09-2010 10:55 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 18-09-2010 11:15 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 16-09-2010 02:51 PM
ok!!
it was ma primary school days and ma parent just got me enrolled in that school

so one day na so hot shit begin worry me
nobi small thing oo and i no sabi where toilet dey
and i no even bother to ask anybody
so na so i throw ma school bag give ma cousin
say make i run go house go shit, and ma house na like 20-30mins walk
so i begin dey walk dey run at d same time

and as children then, them say if shit dey worry u make u put spit for ya abdomen
say d thing go hold d shit small, but i try dis method tire the shit no gree go

so as i dey carry ma steps dey go na, two minutes to reach our house
na so the thing burst for ma pants ooo
i no talk oo i still dey maintain dey go and small time fly begin follow for yarnsh
but thank God i don nearly reach ma house

so as i reach house na so i pass backyard enter tiolet
comot d pant flush am for toilet and like that enter bathroom too

and wen ma mama see me for house by that time she ask
wetin happen but i no fit talk cos as u dey talk na so cane go dey lash for ya body

next pls
hahaha why u didn ask for toilet in d school ?? LOL
Posted: at 18-09-2010 11:15 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 18-09-2010 11:16 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: urboy on 16-09-2010 03:00 PM
lol..sophie. and blessedme..i like your courage..mi likey..
my most embarrassing moment in life...in JS1..on double bunk i was sleepin up bunk and my senior was sleepin down..then for my dream i see person dey tell me to pee..na so i pee ooo...bfor i know it.the senior don carry me from up bunk down with beating...i don pee from up straight down...
hahahahah if tht na me, i go beat u oooo, nobi small beatin  Grin Grin
Posted: at 18-09-2010 11:16 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 18-09-2010 11:18 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: ORAXGEORGE on 16-09-2010 04:28 PM
that day i wished the ground will open to swallow me. Then i was in SS2, had a date with this girl and on my way to her place trust Ago roads those days and i was driving VW car( Volkswagen) when i parked she was there with her friends and with my well washed and ironed cloth i jumped down proudly walked up to her only for her to tell me sorry i dont go out in this kind of car
hahaha sorry ooo, tht babe rude ooo hahaha
Posted: at 18-09-2010 11:18 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 18-09-2010 11:25 AM (14 years ago)
(f)
hmmm i just learned how to swim i was like 7 or 8..
so me and my class mates were swimming, and i was so proud, d next tin i just
wanna dive from d divingboard but i aim to much to d right, as i jump
i hit my mouth for d edge.... damn everybody was laughing cuz i was tellin dem, i b d best swimmer for class
Posted: at 18-09-2010 11:25 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 18-09-2010 11:26 AM (14 years ago)
(f)
flymama u know children brain na
Posted: at 18-09-2010 11:26 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 18-09-2010 11:33 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 18-09-2010 11:26 AM
flymama u know children brain na
lol i knw but na ma own fault, i just learned how to swim, i wanted to act like professional  Grin
Posted: at 18-09-2010 11:33 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 16

Featured Discussions