blessedme at 17-09-2010 10:22 AM (14 years ago) (f) chei i no see ma cane ooo infact i don vex wella u better beg me b4 ............................. Posted: at 17-09-2010 10:22 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
@Blessed me, sorry oh @OraxG, for ur mind u wan toast woman abi? lol Posted: at 17-09-2010 12:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 17-09-2010 12:40 PM (14 years ago) (f) no mind am d woman show am pepper but make him thank God say im friend no follw am go there Posted: at 17-09-2010 12:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Lmao, OG sorry oh Posted: at 17-09-2010 12:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
snedy at 17-09-2010 01:00 PM (14 years ago) (m) o gurl u funny. my own na for my year sef. Posted: at 17-09-2010 01:00 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 17-09-2010 01:03 PM (14 years ago) (f) abeg talk am make we hear oo Posted: at 17-09-2010 01:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bhl72 at 17-09-2010 01:18 PM (14 years ago) (m) Na my final year, in those days when for Christianity, sin too carry weight and disgrace... I was a strong christian brother for campus. Me and one sister been dey always hide kiss and touch. Some members come suspect us report the matter to our patron. I no know wetin the patron tell the babe but she just go vomit everything in such graphic details to the man. When the man invite me over, come tell me all our secret sins, I just die for embarrassment because i no fit get face again and i no fit lie... Posted: at 17-09-2010 01:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 01:26 PM (14 years ago) (f) church pretenders
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 01:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bhl72 at 17-09-2010 01:30 PM (14 years ago) (m) like u na... wetin pursue u comot for apostolic? Posted: at 17-09-2010 01:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Michro at 17-09-2010 01:32 PM (14 years ago) (m) One way or the other we have been embarass either on our own or by other peeps as for me, i got a very hot one that will make u guys laugh
oya lets go there
Stay front make we follow u
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 17-09-2010 01:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 01:33 PM (14 years ago) (f) like u na... wetin pursue u comot for apostolic?
abeg i no fit laugh  na u naaaa
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 01:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bhl72 at 17-09-2010 01:42 PM (14 years ago) (m) u forget say u don tell me before? Posted: at 17-09-2010 01:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 01:49 PM (14 years ago) (f) na AMA jehovah i dey na
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 01:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bhl72 at 17-09-2010 01:50 PM (14 years ago) (m) u try Posted: at 17-09-2010 01:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 01:56 PM (14 years ago) (f) i dey come ya house on sunday with my fellow believers in christ
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 01:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bhl72 at 17-09-2010 01:59 PM (14 years ago) (m) believers in sex and naughtiness... abeg, no come o... i no dey house Posted: at 17-09-2010 01:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 02:02 PM (14 years ago) (f) hehehehehehehehehehe... are u afraid of the gospel of christ? hehehehee
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 02:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bhl72 at 17-09-2010 02:04 PM (14 years ago) (m) i don travel go the Jazzy Moon... I go return sunday night. come to think of it, u no even know where i dey live. I don relocated to Minna for one week Posted: at 17-09-2010 02:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
snedy at 17-09-2010 02:08 PM (14 years ago) (m) i just de come back 4rm school in my 2nd yrs na im belle begin purge me. come c one guy wey don de toast me since na d guy com carry me but before we got to his housa i dont even shit for im moto since dat day i no come again. Posted: at 17-09-2010 02:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 17-09-2010 02:09 PM (14 years ago) (f) where for minna(niger state) am currently running a 1wk course here in minna
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-09-2010 02:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |