@sobeit i no fit talk...just come check out the tape  i guess snoop dog no dey included  you believe sey i fit do that kind thing to you? WHY now? Posted: at 18-11-2010 08:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mds oya knee down beg diplo Posted: at 18-11-2010 08:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jules so u get belle? Chei. I go gv u double impact,dat is, siphilis and cholera,so dat d pregnancy go comot
Na you give me dey belle? Posted: at 18-11-2010 08:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Baby if u know whats good for u, ; better pack all ur ghana must go and come back to my house ok Posted: at 18-11-2010 08:55 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mds so u don gv jules belle? Ur bomboy no dey rest Posted: at 18-11-2010 08:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pj shrrrrrrrrrrrrrr no talk make dem hear you,you dey mad why u wan talk make everybody come know Posted: at 18-11-2010 08:59 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mds so u don gv jules belle? Ur bomboy no dey rest
how him take give me dey belle? you be dey there? Posted: at 18-11-2010 08:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pj shrrrrrrrrrrrrrr no talk make dem hear you,you dey mad why u wan talk make everybody come know  Abeg oooo..make him talk..you no give me belle so why u dey feaar huh? Posted: at 18-11-2010 09:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 09:10 PM (14 years ago) (m) @sobeit i no fit talk...just come check out the tape  i guess snoop dog no dey included  you believe sey i fit do that kind thing to you?  WHY now?  no not really the problem be say that yeye mds can force to have sex with a girl out her wish Posted: at 18-11-2010 09:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@sobeit i no fit talk...just come check out the tape  i guess snoop dog no dey included  you believe sey i fit do that kind thing to you?  WHY now?  no not really the problem be say that yeye mds can force to have sex with a girl out her wish  I am not just any girl sweety, he cant force me Posted: at 18-11-2010 09:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sobeit for dis one wey u talk na make ur yansh catch fire Posted: at 18-11-2010 09:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 09:14 PM (14 years ago) (m)  :'( :'( Posted: at 18-11-2010 09:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 you crack me up..lol. Posted: at 18-11-2010 09:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i must talk mds. Everybody,mk una come o....mds don gv jules belle Posted: at 18-11-2010 09:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 09:16 PM (14 years ago) (m) Reply |
PJ PJ PJ whats wrong with u na hun,i think u need to go back to the rehab Posted: at 18-11-2010 09:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
so mds force u jules? Y u no tel me? Posted: at 18-11-2010 09:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u dey mad mds Posted: at 18-11-2010 09:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i must talk mds. Everybody,mk una come o....mds don gv jules belle
you no get work..  I do agree with MDS, you need to go back to rehab and please dont run off again once we drop you there Posted: at 18-11-2010 09:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |