@poster,go see doctor,bt if u ask me,i think say u don get bèllè!
lol what is funny sobeit? Posted: at 18-11-2010 08:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shebi na u wan sick? U must collect the sickness o.. D thing dey heavy me Posted: at 18-11-2010 08:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@ how are you i said huh  I am not kidding when i said i am sick... :'( But i will be fine(I hope)  you know they say kissing relieves headache  so what you want now kiss  if that is going to make me feel better.  ok let go inside the room  lead while i follow Posted: at 18-11-2010 08:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shebi na u wan sick? U must collect the sickness o.. D thing dey heavy me
keep am for yourself Posted: at 18-11-2010 08:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit wetin u want do? Posted: at 18-11-2010 08:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 08:16 PM (14 years ago) (m) Sobeit he bi like say u wan collect the slap wey i give PJ remain abi?
hehe na for you dreams yeye fellow Posted: at 18-11-2010 08:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jules u stil dey sick? Posted: at 18-11-2010 08:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 08:17 PM (14 years ago) (m) sobeit wetin u want do?
pj she dey sick na abi na bad thing if i help her feel ok huh Posted: at 18-11-2010 08:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
PJ i say make u kneel down u no dey hear me? Posted: at 18-11-2010 08:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
jules u stil dey sick?
why u dey ask? Posted: at 18-11-2010 08:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xena15 at 18-11-2010 08:19 PM (14 years ago) (f) Abeg no sick o! Na una dey make things happen 4 Np o! *sobbing*
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 18-11-2010 08:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
See Sobeit, if u talk anything again i repeat if u say pem i finish u Posted: at 18-11-2010 08:19 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dis mds no get respect. Where d drunker dey sef? Posted: at 18-11-2010 08:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abeg no sick o! Na una dey make things happen 4 Np o! *sobbing*
awwww.. you are so sweet  see, this is the kind of love i need..not people that want to give me more sickness Posted: at 18-11-2010 08:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Seriously i no see watin concern sickness and romance here o,@jules see carry this topic to sickness forum u dey hear me so? Posted: at 18-11-2010 08:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
i dey ask bc i fit heal u nw bt d sickness go cum bk tommorow wt dem him brothers@jules Posted: at 18-11-2010 08:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 08:23 PM (14 years ago) (m) See Sobeit, if u talk anything again i repeat if u say pem i finish u
hmmm  ok oooooooooh! Posted: at 18-11-2010 08:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xena y u dey tel her sori? Oya comot 4 here Posted: at 18-11-2010 08:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Seriously i no see watin concern sickness and romance here o,@jules see carry this topic to sickness forum u dey hear me so?
Partner in crime, na me u dey talk to like this abi?  meanwhile, how sick and romance no go hand in hand huh? Posted: at 18-11-2010 08:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit u dey fear mds? Chai,! Mds u dey mad,infact ur head no correct. If u talk nw i go tel u shut up Posted: at 18-11-2010 08:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |