why she no go tell me sorry.....unless you



Posted: at | |
Quote from: Priceless-jewel on 18-11-2010 08:24 PM xena y u dey tel her sori? Oya comot 4 here why she no go tell me sorry.....unless you ![]() ![]() ![]()
| |||||
jules wait,i go gv u take away nw Reply
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 18-11-2010 08:26 PM sobeit u dey fear mds? Chai,! Mds u dey mad,infact ur head no correct. If u talk nw i go tel u shut up nooooooooooooooooooooooooooo I JUST NO WAN BREAK HIS HEAD BCOZ HE DEY DRUNK ALREADY
| |||||
PJ if u let me borrow u slap for that name wey u just call me so, see u no get salary for ths month lol Reply
| |||||
mds inject jules wt typhoid and malaria Reply
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 18-11-2010 08:22 PM i dey ask bc i fit heal u nw bt d sickness go cum bk tommorow wt dem him brothers@jules I no even need your healing sef ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 18-11-2010 08:27 PM jules wait,i go gv u take away nw take away;na food? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 18-11-2010 08:28 PM mds inject jules wt typhoid and malaria na you him inject, no be me ![]()
| |||||
@PJ, If u pursue me commot 4 Np,u go meet ur load 4 outside wen u come house dis nyt!!! ReplyYeye pickin! D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u!
| |||||
Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 07:36 PM I thought its only pregnant women that have morning sickness? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() just look at u..u say u done carry MDS pikin mcheww ![]() ![]() ![]() oya go check for hospital na ![]() hope u feel better ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
@jules my partner in crime i was just curious pls dont blame me ok, Reply@PJ i thing the only thing that will place u in a good mood is a very neat slap from me then @sobeit i will pretend u didnt say anything or else........
| |||||
Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:32 PM Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 07:36 PM I thought its only pregnant women that have morning sickness? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() just look at u..u say u done carry MDS pikin mcheww ![]() ![]() ![]() oya go check for hospital na ![]() hope u feel better ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:32 PM Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 07:36 PM I thought its only pregnant women that have morning sickness? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() just look at u..u say u done carry MDS pikin mcheww ![]() ![]() ![]() oya go check for hospital na ![]() hope u feel better ![]() Diplo, you don come night shift? How body? how i go come carry MDS pikin now huh? that one no fit happen now.. Gyal, this America hospitals, if you no dey die, dey no go attend to u on time.
| |||||
Come o PJ watin u want make i take inject my partner come hear and answer me or else u kneel down b4 her Reply
| |||||
na me u dey talk to mds? Reply
| |||||
Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 08:35 PM Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:32 PM Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 07:36 PM I thought its only pregnant women that have morning sickness? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() just look at u..u say u done carry MDS pikin mcheww ![]() ![]() ![]() oya go check for hospital na ![]() hope u feel better ![]() Diplo, you don come night shift? How body? how i go come carry MDS pikin now huh? that one no fit happen now.. Gyal, this America hospitals, if you no dey die, dey no go attend to u on time.
| |||||
Quote from: sobeit on 18-11-2010 08:34 PM Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:32 PM Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 07:36 PM I thought its only pregnant women that have morning sickness? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() just look at u..u say u done carry MDS pikin mcheww ![]() ![]() ![]() oya go check for hospital na ![]() hope u feel better ![]() ![]() ![]() who knows wetin? you dey carry people dey go hotel, who dey complain..hiss ![]() ![]()
| |||||
xena oya sori. No throw away my load abeg Reply
| |||||
Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 08:35 PM Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:32 PM Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 07:36 PM I thought its only pregnant women that have morning sickness? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() just look at u..u say u done carry MDS pikin mcheww ![]() ![]() ![]() oya go check for hospital na ![]() hope u feel better ![]() Diplo, you don come night shift? How body? how i go come carry MDS pikin now huh? that one no fit happen now.. Gyal, this America hospitals, if you no dey die, dey no go attend to u on time. lol..i'm fine sweety, how ya? u have to push for dem to attend u jare , just continue going ![]() u know u and MDS been doing midnight runs na..u think say i no know..i have the video tape here with me ![]() sobeit come see ur wife oh...imagine all the style mds dey do with am he no do with me ![]() ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 18-11-2010 08:38 PM xena oya sori. No throw away my load abeg I pray she does, that will shut u up once and for all. ![]() ![]()
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night