wetin u dey do here..who the hell released u from the rehab

Posted: at | |
Quote from: Priceless-jewel on 18-11-2010 08:38 PM xena oya sori. No throw away my load abeg wetin u dey do here..who the hell released u from the rehab ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
PJ i said come and kneel down b4 my partner Reply
| |||||
Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:39 PM Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 08:35 PM Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:32 PM Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 07:36 PM I thought its only pregnant women that have morning sickness? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() just look at u..u say u done carry MDS pikin mcheww ![]() ![]() ![]() oya go check for hospital na ![]() hope u feel better ![]() Diplo, you don come night shift? How body? how i go come carry MDS pikin now huh? that one no fit happen now.. Gyal, this America hospitals, if you no dey die, dey no go attend to u on time. lol..i'm fine sweety, how ya? u have to push for dem to attend u jare , just continue going ![]() u know u and MDS been doing midnight runs na..u think say i no know..i have the video tape here with me ![]() sobeit come see ur wife oh...imagine all the style mds dey do with am he no do with me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mydicksweet on 18-11-2010 08:41 PM PJ i said come and kneel down b4 my partner u no see me here na..u can't even greet ur Ex ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
@sobeit i no fit talk...just come check out the tape Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Hmmm baby what exactly u talking about here, or are u trying to Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:39 PM Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 08:35 PM Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:32 PM Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 07:36 PM I thought its only pregnant women that have morning sickness? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() just look at u..u say u done carry MDS pikin mcheww ![]() ![]() ![]() oya go check for hospital na ![]() hope u feel better ![]() Diplo, you don come night shift? How body? how i go come carry MDS pikin now huh? that one no fit happen now.. Gyal, this America hospitals, if you no dey die, dey no go attend to u on time. lol..i'm fine sweety, how ya? u have to push for dem to attend u jare , just continue going ![]() u know u and MDS been doing midnight runs na..u think say i no know..i have the video tape here with me ![]() sobeit come see ur wife oh...imagine all the style mds dey do with am he no do with me ![]() ![]() ![]() ![]() I dey manage jare my dear ![]() AH! na which kind prove you get now? ![]() ![]()
| |||||
una don divorce? Chei very gud. Mds u go cry na Reply
| |||||
Quote from: mydicksweet on 18-11-2010 08:44 PM Hmmm baby what exactly u talking about here, or are u trying to ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who's ur baby..i thought u divorced me huh? now jules is pregnant for u ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sobeit on 18-11-2010 08:42 PM Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:39 PM Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 08:35 PM Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:32 PM Quote from: juleshotluv on 18-11-2010 07:36 PM I thought its only pregnant women that have morning sickness? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() just look at u..u say u done carry MDS pikin mcheww ![]() ![]() ![]() oya go check for hospital na ![]() hope u feel better ![]() Diplo, you don come night shift? How body? how i go come carry MDS pikin now huh? that one no fit happen now.. Gyal, this America hospitals, if you no dey die, dey no go attend to u on time. lol..i'm fine sweety, how ya? u have to push for dem to attend u jare , just continue going ![]() u know u and MDS been doing midnight runs na..u think say i no know..i have the video tape here with me ![]() sobeit come see ur wife oh...imagine all the style mds dey do with am he no do with me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no dey rise your voice like that abeg, there is nothing to see ![]() ![]()
| |||||
mds u dey crase! U don gv jules d injectn? Reply
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 18-11-2010 08:45 PM una don divorce? Chei very gud. Mds u go cry na just shut up ![]() u better go look for Dk for me ..i'm lonely :'( :'( :'( ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:45 PM Quote from: my*****sweet on 18-11-2010 08:44 PM Hmmm baby what exactly u talking about here, or are u trying to ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who's ur baby..i thought u divorced me huh? now jules is pregnant for u ![]() ![]() ![]() chineke! which kind wahala come be this one now....hmmmm..I see exactly what you are trying to do, it wont work ![]() ![]()
| |||||
god i thank u. Mds and diplo don divorce Reply
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 18-11-2010 08:47 PM mds u dey crase! U don gv jules d injectn? why him go give me injection now? ![]()
| |||||
Who the hell divorce u, me or my ghost? Reply
| |||||
Quote from: diplomatik on 18-11-2010 08:43 PM @sobeit i no fit talk...just come check out the tape i guess snoop dog no dey included ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mydicksweet on 18-11-2010 08:41 PM PJ i said come and kneel down b4 my partner no mind am..him no fit respect e elders ![]()
| |||||
jules so u get belle? Chei. I go gv u double impact,dat is, siphilis and cholera,so dat d pregnancy go comot Reply
| |||||
See i no say na my slap u dey wait for PJ,just wait for me like ten minutei will attend to u Replycheii so u dey happy say me and diplo no dey again abi?
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night