i b doctor come 4 my clinic i go gv u drug wey go mk u sick nite sickness
Night sickness ke? No, thank you! Posted: at 18-11-2010 08:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 08:01 PM (14 years ago) (m) I can see love in tokyo or should i say love in NP just curious i guess
yeye go drink your beer or i go buy another one for you if you want Posted: at 18-11-2010 08:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
infact i go gv u midnite sikness join am Posted: at 18-11-2010 08:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mds,u mumu eh! Posted: at 18-11-2010 08:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@ how are you i said huh  I am not kidding when i said i am sick... :'( But i will be fine(I hope)  you know they say kissing relieves headache Posted: at 18-11-2010 08:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
infact i go gv u midnite sikness join am
I no want am abeg, abi na by force? Posted: at 18-11-2010 08:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I can see love in tokyo or should i say love in NP just curious i guess
Where dey love dey? Posted: at 18-11-2010 08:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ur contact details Posta.
why now? How that one want come take heal me now? Posted: at 18-11-2010 08:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
PJ PJ PJ how many times i call u so? Posted: at 18-11-2010 08:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 08:08 PM (14 years ago) (m) @ how are you i said huh  I am not kidding when i said i am sick... :'( But i will be fine(I hope)  you know they say kissing relieves headache  so what you want now kiss Posted: at 18-11-2010 08:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sobeit he bi like say u wan collect the slap wey i give PJ remain abi? Posted: at 18-11-2010 08:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ok ,mk i gv u afternoon and evening sickness, and dis one na by force o.. Posted: at 18-11-2010 08:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@ how are you i said huh  I am not kidding when i said i am sick... :'( But i will be fine(I hope)  you know they say kissing relieves headache  so what you want now kiss  if that is going to make me feel better. Posted: at 18-11-2010 08:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xena15 at 18-11-2010 08:10 PM (14 years ago) (f) @poster,go see doctor,bt if u ask me,i think say u don get bèllè!
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 18-11-2010 08:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
PJ i say make u come collect ur slap,watin u still dey wait for na? Posted: at 18-11-2010 08:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mds if u cal me again i go slap u. U no get respect? Oya cal me uncle Posted: at 18-11-2010 08:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok ,mk i gv u afternoon and evening sickness, and dis one na by force o..
abeg carry your collection of sicknesses dey go, i no want any. Posted: at 18-11-2010 08:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 08:12 PM (14 years ago) (m) @poster,go see doctor,bt if u ask me,i think say u don get bèllè!
lol Posted: at 18-11-2010 08:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@poster,go see doctor,bt if u ask me,i think say u don get bèllè!
No be only belle  but thanks all the same. Posted: at 18-11-2010 08:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 08:13 PM (14 years ago) (m) @ how are you i said huh  I am not kidding when i said i am sick... :'( But i will be fine(I hope)  you know they say kissing relieves headache  so what you want now kiss  if that is going to make me feel better.  ok let go inside the room Posted: at 18-11-2010 08:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |